Jim Iyke is taking his ladylove actress Nadia Buari on a trip to Spain and Germany to mark her birthday which is in two days. Good to see they are still together...
Posted: at 19-11-2013 11:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Bigego077 at 19-11-2013 12:02 PM (11 years ago) (m)
na u carry news say dem break up,na u still carry news say dem dey together...oloshi
Posted: at 19-11-2013 12:02 PM (11 years ago) | Newbie
MEGASTYLON at 19-11-2013 12:19 PM (11 years ago) (m)
COME POSTER I DON TIRE FOR ALL DIS UNA YEYE NEWS, ABEG TELL ME WETIN JONA JONA TALK FOR THESE ASUU STRIKE BECAUSE SINCE STRIKE START I DEY BROKE, I NO GET LIE WEY I WAN TLK FOR HOUSE WEY GO DEY GIMME MONEY AGAIN!!!!
Posted: at 19-11-2013 12:19 PM (11 years ago) | Newbie
poster u see ur life, pls verify news b4 posting it here, they are not together today, tomorrow they are planning their wedding, next tomorrow them dey tour round the world, which one I go believe.
Posted: at 19-11-2013 12:51 PM (11 years ago) | Hero
enemakwu at 19-11-2013 04:00 PM (11 years ago) (m)
some guy in this site don't have anything to do at all.you told us that they have break up the other time,now they on trip round the world to mark jim iyke birthday.come and sweep my house and I will pay you 30k per month.oloshi,olodo.
Posted: at 19-11-2013 04:00 PM (11 years ago) | Newbie