enc4life at 1-04-2010 09:42 PM (14 years ago) (m) person wen wan dash u coat,u go first luk d one wen he wear Posted: at 1-04-2010 09:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 1-04-2010 09:43 PM (14 years ago) (m) monkey no fine bt him mama like am Posted: at 1-04-2010 09:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 1-04-2010 09:44 PM (14 years ago) (m) notin wen eye go si cry BLOOD Posted: at 1-04-2010 09:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 09:48 PM (14 years ago) (m) the thing wey small pikin dey stretch neck to see while standing, na for bench na him elder don see am already Posted: at 1-04-2010 09:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 1-04-2010 09:49 PM (14 years ago) (m) notin wen eye go si cry BLOOD Posted: at 1-04-2010 09:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 09:50 PM (14 years ago) (m) the patient dog.......na hunger go kill am trowey Posted: at 1-04-2010 09:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 09:51 PM (14 years ago) (m) dog wey dey go astray, no fit ever hear the hunter whistle lai lai Posted: at 1-04-2010 09:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 1-04-2010 09:54 PM (14 years ago) (m) MY 9JA PPLE,d tin full mouth throway,bt i got 2 quit 4now, na person wen neva si WAR b4 dey take am sing music Posted: at 1-04-2010 09:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 10:02 PM (14 years ago) (m) lol, true talk Posted: at 1-04-2010 10:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 10:22 PM (14 years ago) (m) guy, you don try Posted: at 1-04-2010 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-04-2010 10:26 PM (14 years ago) (m) enc, 3 gbosa for you Posted: at 1-04-2010 10:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:24 PM (14 years ago) (m) b4 corn come world fowl don dey chop Posted: at 2-04-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:28 PM (14 years ago) (m) for everi tin,fly must alwayz support shit Posted: at 2-04-2010 02:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:30 PM (14 years ago) (m) na God create cocoanut still giv am water wen e go drink Posted: at 2-04-2010 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) person wen use Holy water drink medicine don drink over dose Posted: at 2-04-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:33 PM (14 years ago) (m) if lion come out other small animals go go for hiddin Posted: at 2-04-2010 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:37 PM (14 years ago) (m) if u si an old wman e go b like say dem no follow pay her dowry Posted: at 2-04-2010 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:38 PM (14 years ago) (m) if road gud dem go pass am twice Posted: at 2-04-2010 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:43 PM (14 years ago) (m) if tailor spoil cloth e go say na d latest design*(i dedicate dis 2 9ja politicians) Posted: at 2-04-2010 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 2-04-2010 02:50 PM (14 years ago) (m) NP i get to sign out,bt i still dey lik dele - COME dey luk lik lukumon Shit money no dey SMELL Posted: at 2-04-2010 02:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |