[PHOTOS] MEET Miracle Baby Born On 11.12.13 At 14:15! (Page 4)

Date: 17-12-2013 4:40 pm (11 years ago) | Author: franel
1 2 3 [4] 5
- dlimelite at 21-12-2013 07:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:28 PM
u even add bad belle join ur I TOO KNOW...see as u wan spoil d joy wey d parents get over dia new born pikin and d luck wey pple dey wish d small pikin HYPOCRITE DLIIMELITE dat na d reason why I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Read the full article abeg ode. And read my comment where I said "Congratulations" before making more false accusations
Posted: at 21-12-2013 07:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 21-12-2013 07:34 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:31 PM
and u expect me to read wetin u don pollute wit ur bad belle and ur I TOO KNOW attitude,,,sorry I no go read cuz I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Stupid people don't like to read before making accusations, that's your problem. There's no "I too know attitude"  In my comment. Go back and read the full article.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 21-12-2013 07:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 07:34 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 21-12-2013 07:30 PM
And because I corrected what was mis-interpreted don't make me a I TOO KNOW. I too know are ppl who believe the are always right but end up being wrong. O yea, stupid people like you don't know definitions  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

weda u interpret or u mis-interpret,,,e no stop u from ur OVER SABI and e no stop me from telling dat I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 21-12-2013 07:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 21-12-2013 07:36 PM (11 years ago)
(f)
"Bad belle" people don't say "Congratulations to your new born" Like I said. O yeah, stupid people don't know their definitions  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 21-12-2013 07:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 21-12-2013 07:36 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:34 PM
weda u interpret or u mis-interpret,,,e no stop u from ur OVER SABI and e no stop me from telling dat I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Go read the article again.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 21-12-2013 07:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 07:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 21-12-2013 07:34 PM
Stupid people don't like to read before making accusations, that's your problem. There's no "I too know attitude"  In my comment. Go back and read the full article.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

na by force say I go read am??,,,I say I no go read wetin u don pollute already,,,u still dey force me to read am...dis ur BAD BELLE don cross boundary and na im be d reaso why I dey tell u say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 21-12-2013 07:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 07:39 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 21-12-2013 07:36 PM
Go read the article again.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

na by force??,, MS I TOO KNOW....anywayz hear dis I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 21-12-2013 07:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 07:47 PM (11 years ago)
(m)
I dey listen to baba70 now,,,d track dey sing like dis,,, when trouble sleep inyanga go wake am ooo...wetin e dey fine palaver e dey fine,,palaver e go get u ooo (me whistling) but still I no forget to tell HYPOCRITE DLIIMELITE say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 21-12-2013 07:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 21-12-2013 08:08 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 21-12-2013 08:08 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- dlimelite at 21-12-2013 08:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:47 PM
I dey listen to baba70 now,,,d track dey sing like dis,,, when trouble sleep inyanga go wake am ooo...wetin e dey fine palaver e dey fine,,palaver e go get u ooo (me whistling) but still I no forget to tell HYPOCRITE DLIIMELITE say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Who's the one that came to start trouble by your stupid response & accusations to me? YOU! so go read the article again and keep shut about "palaver which YOU startedTongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 21-12-2013 08:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 08:18 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 21-12-2013 08:11 PM
Who's the one that came to start trouble by your stupid response & accusations to me? YOU! so go read the article again and keep shut about "palaver which YOU startedTongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue


HYPOCRITE DLIIMELITE dat na song wey I dey listen to,, na FELA song be dat MUMU but still I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 21-12-2013 08:18 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 22-12-2013 05:27 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 08:18 PM

HYPOCRITE DLIIMELITE dat na song wey I dey listen to,, na FELA song be dat MUMU but still I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
You cant even prove or say what makes me a hypocrite or all that other stuff you call me. But I can for you. It only takes one link. lol  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 22-12-2013 05:27 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 22-12-2013 05:42 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:39 PM
na by force??,, MS I TOO KNOW....anywayz hear dis I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Posted: at 22-12-2013 05:42 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 22-12-2013 05:47 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:39 PM
na by force??,, MS I TOO KNOW....anywayz hear dis I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Before making false accusations on someone read the article before you embarrass yourself as you are already doing. I TOO KNOW? What did I say that was wrong in my first comment? If I ask you what makes me Ms. I too know, You wont say anything cuz you have NOTHING to show forth. But everything I can prove against you is all in one link  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 22-12-2013 05:47 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 22-12-2013 05:56 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:34 PM
weda u interpret or u mis-interpret,,,e no stop u from ur OVER SABI and e no stop me from telling dat I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Useless comment. You have nothing to say but rubbish in every comment you post against me. That's why you still havnt proven to me that the baby's birthday is really 11,12,13 and not 12,11,13..
Posted: at 22-12-2013 05:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 22-12-2013 06:00 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 07:47 PM
I dey listen to baba70 now,,,d track dey sing like dis,,, when trouble sleep inyanga go wake am ooo...wetin e dey fine palaver e dey fine,,palaver e go get u ooo (me whistling) but still I no forget to tell HYPOCRITE DLIIMELITE say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY
Who cares what you are listening to. Listen to crickets for all I care. It's best for you anyway cuz I've asked you many times what makes me a hypocrite, but all there'll be is silence (crickets) YOUR Hypocrisy is not only in many posts but also in one link. Mr. "I'm not a fan of English, I value my favored language/native tongue" Yet your hypocrite self is STILL writing in English.
Posted: at 22-12-2013 06:00 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 22-12-2013 07:40 AM (11 years ago)
(m)
chei - war is on here
Posted: at 22-12-2013 07:40 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 09:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 22-12-2013 06:00 AM
Who cares what you are listening to. Listen to crickets for all I care. It's best for you anyway cuz I've asked you many times what makes me a hypocrite, but all there'll be is silence (crickets) YOUR Hypocrisy is not only in many posts but also in one link. Mr. "I'm not a fan of English, I value my favored language/native tongue" Yet your hypocrite self is STILL writing in English.

hahaha...no talk lie cuz I kno say u care well well....still on baba70 track,,, when trouble sleep inyanga go wake am ooo...wetin e dey fine palaver e dey fine,,palaver e go get u ooo (me whistling) but still I no forget to tell HYPOCRITE DLIIMELITE say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 22-12-2013 09:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 09:55 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: dlimelite on 22-12-2013 05:47 AM
Before making false accusations on someone read the article before you embarrass yourself as you are already doing. I TOO KNOW? What did I say that was wrong in my first comment? If I ask you what makes me Ms. I too know, You wont say anything cuz you have NOTHING to show forth. But everything I can prove against you is all in one link  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

and if ur mind dey tell u say dey prove anything and u no add why I first call u MS I TOO KNOW den u be PROPER HYPOCRITE and if u don forget wetin make me call u MODERN DAY SLAVE den u confirm DUMMY and na im be d reason why I go still say I TIRE FOR NIGERIA DLIMELITE COUNTRY

Posted: at 22-12-2013 09:55 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 22-12-2013 02:44 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-12-2013 02:44 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  5. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions