emnoeasy at 24-01-2014 04:43 PM (10 years ago) (m)
idiot, useless man or woman and so many other insult na good morning for Yoruba land, to open mouth insult person no be any thing for dem nah. even as aki wan greet fami, na insult he go first insult am by saying femiooooo your fada before the greeting
Posted: at 24-01-2014 04:43 PM (10 years ago) | Upcoming
Yoruba, una even carry this una culture go london, una no dey shame? Always swearing to each other. Even when them greet na swear. Ok lemme explain am to una, like say kemi see im uncle in the morning and she no remember to greet am im uncle go talk say.. Wo, iwo omo jatijati yi se o mo e yo kii? Kemi go say.. E kaaro daddy. Her uncle go come answer say e kaaro oloriburuku e.
Posted: at 24-01-2014 05:56 PM (10 years ago) | Hero
this guy u funnyooooooooo, u say aki go first tell fami your fadaaaaaaaaa, before the greting
Quote from: emnoeasy on 24-01-2014 04:43 PM
idiot, useless man or woman and so many other insult na good morning for Yoruba land, to open mouth insult person no be any thing for dem nah. even as aki wan greet fami, na insult he go first insult am by saying femiooooo your fada before the greeting
Posted: at 24-01-2014 06:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac