Omomarty and ExpertTbright will share all Expert worries (Page 3)

Date: 28-01-2014 1:59 am (11 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- omomarty at 29-01-2014 03:06 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 28-01-2014 07:47 AM
jossy, na ur new year yeye wey u bring com b ds?

thank you my sister
Posted: at 29-01-2014 03:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:09 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 28-01-2014 08:28 AM
na rakelly i go call 4 u & dat ur wife

who b rakelly? na d one wey yaba abi who? Roll Eyes
Posted: at 29-01-2014 03:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 28-01-2014 10:20 AM
leave am
i no where i dey catch dem
for that iya bilikis wey dey sell ogogoro
na there expert and wife de come shark Grin Grin Grin Grin Grin
yesterday as i dey drive i come splash dem muddy water Tongue Tongue Tongue
case closed

abi na you nd dat hausa monkey me nd my husband see wey de drink ogogoro
when we even dash una small money make una take cook for house
talk truth we nor dash u nd dat hausa sufferhead 25 000 naira Yesterday?
Posted: at 29-01-2014 03:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:14 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 28-01-2014 11:15 AM
make una try repent this  year....if u be muslim den join christians and if u be christian join muslims...
but if u no be nay of dem den come join me in hindu

guy shatttttttap there. na u fit post this yeye post for hia?
you nor de fear face? u nor even get respect for me and my husbad abi?
well for ur information me and my hubby nor get problem
since u never eat since morning oya come collect 10 000 naira
make u take buy food, nonsense man
Posted: at 29-01-2014 03:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:15 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 28-01-2014 05:33 PM
thnk u my dear. i no say na u fit dem wella. if ds one no do dem, & dem stl dey do sharp mouth, no b mud u go splash again na sh*t

make una come see dis one oooooooooooo
come na where u from come self?
Posted: at 29-01-2014 03:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:16 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 28-01-2014 07:31 PM
i nid figure 8 girls for a job at eko hotel nd suites . dem baba olowo plenty o . if u won go make u yarn me o . nd pls i no call d gays , so zeigbo nd expert STAY OUT  Angry

you are a mad man
Posted: at 29-01-2014 03:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 29-01-2014 10:51 AM
tarrrrrrrr no try us oooo
if we plan for u now eeee
na die ,omomarty go misss u Angry

see dis market seller oooooooo
ordinary fly wey de pech for ur tomatoes u nor fit kill
talkless say my husband, dis uwoman u de sleep
try wake up before dat hausa monkey ajanni finish d eba
Posted: at 29-01-2014 03:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 29-01-2014 04:19 PM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked abeg chainoooo
Posted: at 29-01-2014 04:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-01-2014 06:31 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 29-01-2014 03:14 PM
guy shatttttttap there. na u fit post this yeye post for hia?
you nor de fear face? u nor even get respect for me and my husbad abi?
well for ur information me and my hubby nor get problem
since u never eat since morning oya come collect 10 000 naira
make u take buy food, nonsense man
wife hw u quickly knw say na wetin he want be that Cheesy
Oya jossy give me that 10 000 back  Angry na 30# u deserve, i wan make hunger kill u Angry

Posted: at 29-01-2014 06:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 29-01-2014 07:50 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 29-01-2014 03:14 PM
guy shatttttttap there. na u fit post this yeye post for hia?
you nor de fear face? u nor even get respect for me and my husbad abi?
well for ur information me and my hubby nor get problem
since u never eat since morning oya come collect 10 000 naira
make u take buy food, nonsense man

I dey employ both husband and wife for lucrative job in my company.....una fit apply....food is free

Posted: at 29-01-2014 07:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 29-01-2014 07:52 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 29-01-2014 06:31 PM
wife hw u quickly knw say na wetin he want be that Cheesy
Oya jossy give me that 10 000 back  Angry na 30# u deserve, i wan make hunger kill u Angry

consult ur wife make una apply for the job wey I offer una...I kno say na she has the final say cuz na she marry u kip for house

Posted: at 29-01-2014 07:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 29-01-2014 08:40 PM (11 years ago)
(m)
i go murder somebody hia o
Posted: at 29-01-2014 08:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 29-01-2014 10:23 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 29-01-2014 10:23 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 30-01-2014 12:17 AM (11 years ago)
(m)
i mean am  Angry
Posted: at 30-01-2014 12:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 30-01-2014 07:50 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 29-01-2014 03:15 PM
make una come see dis one oooooooooooo
come na where u from come self?
why u dey ask? (make i hide my international passport fast)
Posted: at 30-01-2014 07:50 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 30-01-2014 08:30 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-01-2014 08:30 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 30-01-2014 05:40 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 29-01-2014 07:50 PM
I dey employ both husband and wife for lucrative job in my company.....una fit apply....food is free

u get company? oooooooooook at ur spot for ur backyard wey u de sell kerosine nai u de call company
come me nd my husband need anoda houseboy so u can apply
so u go fit work wit dat hausa monkey nd he market seller wife
Posted: at 30-01-2014 05:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 30-01-2014 05:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 30-01-2014 07:50 AM
why u dey ask? (make i hide my international passport fast)

make i leave ur case first bcos ur own na groundnut case
Posted: at 30-01-2014 05:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 30-01-2014 05:57 PM (11 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 30-01-2014 05:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 30-01-2014 06:53 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 30-01-2014 05:40 PM
u get company? oooooooooook at ur spot for ur backyard wey u de sell kerosine nai u de call company
come me nd my husband need anoda houseboy so u can apply
so u go fit work wit dat hausa monkey nd he market seller wife

I know say na u dey make decision and ur husband dey follow cuz he no get option...but e beta make grab dis opportunity cuz na only once in a lifetime una go see am and if una miss dis opportunity wey I dey give una now.....I no go help una pay house rent again

Posted: at 30-01-2014 06:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

Featured Discussions