Omomarty and ExpertTbright will share all Expert worries (Page 5)

Date: 28-01-2014 1:59 am (11 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- ajanni at 31-01-2014 08:41 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 31-01-2014 08:41 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 31-01-2014 08:46 PM (11 years ago)
(f)
na wetin de do dis one?
Posted: at 31-01-2014 08:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 31-01-2014 09:17 PM (11 years ago)
(m)
which one?
Posted: at 31-01-2014 09:17 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 31-01-2014 09:26 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 31-01-2014 05:04 PM
jossy i swear to God me nd my husband nor go ever ever
comot ur chain again bcos u too de misbehave
anytyme we free you.
where is my husband?
honey please tell rakelly our house help to bring dat chain
josy is misbehaving

as if u get husband....no be dat yeye boy wey dey do kole kole,,,,na bcuz I dey let am shine my shoes datz why he come dey deceive u say he be shoe maker,,,,anywayz u still get small sense shaa cuz na u dey marry am....but I know say u dey marry him bcuz husband dey scarce

Posted: at 31-01-2014 09:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-01-2014 09:33 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 31-01-2014 08:40 PM
u de mad for head nd for all ur body...
u nor de fear face?
make my husband come u go see


na true u talk ooo...if dat boy see ur husband frakpu/kpako face...he go run leave his pant for ur bed

Posted: at 31-01-2014 09:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-01-2014 09:37 PM (11 years ago)
(m)
Aalladinn if u think say na lie make u ask rakelly how expert face be

Posted: at 31-01-2014 09:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 31-01-2014 09:52 PM (11 years ago)
(m)
That guy face be like gworo

Posted: at 31-01-2014 09:52 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 31-01-2014 11:08 PM (11 years ago)
(m)
hin face b like MR IBU face  Cheesy
Posted: at 31-01-2014 11:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 31-01-2014 11:10 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-01-2014 09:37 PM
Aalladinn if u think say na lie make u ask rakelly how expert face be
d guy face self dey cause acident  Cheesy
Posted: at 31-01-2014 11:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 1-02-2014 12:43 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 31-01-2014 06:22 PM
are u nut ??  i swear , if i catch ur husb anywhere. u no go recognise him again Angry
u don knw ur date wen u won con fight me?  Roll Eyes
If na next tomorrow u can come tomorrow i will make it faster for u. U deaf?  Roll Eyes

Posted: at 1-02-2014 12:43 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-02-2014 12:46 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 31-01-2014 08:46 PM
na wetin de do dis one?
aww say ajanni  Roll Eyes
Mtvhew am jare
Beautiful queen no dey pass the front of in house na so e go leave wetin e dey do dey look her.
My dear if na ajanni leave ram
Leave ram jare
Dey go ur way hmm

Posted: at 1-02-2014 12:46 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-02-2014 12:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-01-2014 09:33 PM

na true u talk ooo...if dat boy see ur husband frakpu/kpako face...he go run leave his pant for ur bed
i go soon send u go where u no won go Angry ok?

Posted: at 1-02-2014 12:49 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-02-2014 12:54 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 31-01-2014 09:52 PM
That guy face be like gworo
see ur life  Roll Eyes
As u talk finish u vomit
All the the kunu wey u drink just dey smell of ogogoro  Roll Eyes
I go tell that baba igbo make he no dey sell ogogoro for u again Sad
He don dey affect ur senses  Sad

Posted: at 1-02-2014 12:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 1-02-2014 03:43 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 1-02-2014 03:43 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 1-02-2014 12:32 PM (11 years ago)
(m)
I tyer

Posted: at 1-02-2014 12:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 1-02-2014 12:32 PM (11 years ago)
(m)
I tyer

Posted: at 1-02-2014 12:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 1-02-2014 06:29 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 31-01-2014 09:26 PM
as if u get husband....no be dat yeye boy wey dey do kole kole,,,,na bcuz I dey let am shine my shoes datz why he come dey deceive u say he be shoe maker,,,,anywayz u still get small sense shaa cuz na u dey marry am....but I know say u dey marry him bcuz husband dey scarce

e easy? e easy nai make u never get wife
u know say e nor easy to get a beautiful woman like me
na jealousy nai go kill you first
and my husband nor b shoe maker na you b shoe maker
if me nd my husband tie you dis tyme na till next 2 weeks we go go free you
because u too de misbehave yeye man
Posted: at 1-02-2014 06:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 1-02-2014 06:30 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 31-01-2014 09:33 PM

na true u talk ooo...if dat boy see ur husband frakpu/kpako face...he go run leave his pant for ur bed

you too join aallaaddinn mad ooooooooooooooooo
Posted: at 1-02-2014 06:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 1-02-2014 06:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  1-02-2014 12:46 AM
aww say ajanni  Roll Eyes
Mtvhew am jare
Beautiful queen no dey pass the front of in house na so e go leave wetin e dey do dey look her.
My dear if na ajanni leave ram
Leave ram jare
Dey go ur way hmm

i hear my sweet husband Kiss
Posted: at 1-02-2014 06:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 1-02-2014 06:34 PM (11 years ago)
(f)
zeigbo, jossy and aallaaddinn na my husband una de call names?
where is my husband?
honey we neeed to tie dis people, so we can put them back in d cage
before them go begi de pull their cloths
Posted: at 1-02-2014 06:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions