



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Kk, bye# ReplyA reticent & an alacritous guy who's munificient & isn't skeptical abt d law of infallibility! ![]()
| |||||
when he knows all this why did he accept the cars from one of the most corrupt politican on his wedding day Reply
| |||||
Ganja things ! Reply
| |||||
but why comon steady light no dey Nigeria? Reply
| |||||
Quote from: gbojac on 31-01-2014 07:05 PM We all gonna die one day, why you dey fear death everyone go die n ppl die every..if u like talk if u lik no talk..better speak your mind...nice one 2face god punish government
| |||||
People here talk shit bout 2face die of silent n poverty Reply
| |||||
All na wash Reply
| |||||
Quote from: osamabinladin on 31-01-2014 09:27 PM Ganja things ! either ganja tin or. Not y u guys can support him..that's y naija ppl go die inside poverty
| |||||
Quote from: combis on 31-01-2014 03:24 PM make dem catch you..but na true talk sha go catch am mumu
| |||||
OHH U REMIND ME FELA, HE SAID MY PEOPLE DEY FEAR TOO MUCH, THEY FEAR THE THING WEY THEY NO SEE, SO U NO FIT TALK AND THIS CORRECT GUY COME MANAGE TALK AND U CAN DO IS TO PUT FEAR FOR HIM BODY AS IF TO SAT U LIKE AS OUR STUPID PILITICIANS DEY TREAT US? Reply![]() Quote from: mathzno on 31-01-2014 03:59 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
OHH U REMIND ME FELA, HE SAID MY PEOPLE DEY FEAR TOO MUCH, THEY FEAR THE THING WEY THEY NO SEE, SO U NO FIT TALK AND THIS CORRECT GUY COME MANAGE TALK AND U CAN DO IS TO PUT FEAR FOR HIM BODY AS IF TO SAT U LIKE AS OUR STUPID PILITICIANS DEY TREAT US? Reply![]() Quote from: mathzno on 31-01-2014 03:59 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
THNAK U AND GOD GO BLESS U, SOME HERE ARE JUST STUPID, KNOWING THAT WE SHOULD TAKE THE MESSAGE AND NOT THE MESSENGER, AGAIN MAYBE NA HIM DO BAD PASS WHO DEY SMOKE GANJA WEY TALK BETTER THING, ABI THAT GUY WANT TELL US SAY NAIJA NO REACH TO GET STEADY LIGHT? Reply![]() Quote from: Roshey09 on 31-01-2014 11:05 PM either ganja tin or. Not y u guys can support him..that's y naija ppl go die inside poverty
| |||||
Quote from: 2bify on 1-02-2014 01:57 AM OHH U REMIND ME FELA, HE SAID MY PEOPLE DEY FEAR TOO MUCH, THEY FEAR THE THING WEY THEY NO SEE, SO U NO FIT TALK AND THIS CORRECT GUY COME MANAGE TALK AND U CAN DO IS TO PUT FEAR FOR HIM BODY AS IF TO SAT U LIKE AS OUR STUPID PILITICIANS DEY TREAT US? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Thank you for your honesty . oo 9ja politicians ?? Dem dey craze true true ReplyFela been talk am tire " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
Quote from: mathzno on 1-02-2014 05:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Lol i not fit shout ! " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
In the book of California’s State Laws and Regulations there is a little known law that was passed as the state was first forming in 1850. According to article 155, paragraph 10, it clearly states: ReplyIf a man and a man can get married and a woman and a woman can get married, if ever comes that day, then a human and animal will have the exact same rights to marriage in every eye of the law. God help us if this ever is to happen! -
| |||||
2face you talk well jare, very soon them go hear am Reply
| |||||
![]()
| |||||
yeye man, when they give sports car for wedding present I no hear say you refuse am !!!!!!!! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)