dis ur boko haram membership dey give u liver abi.....Aalladinn don join JTF in case u no know
Posted: at | |
Quote from: ajanni on 18-03-2014 06:06 PM fast fast sef dis ur boko haram membership dey give u liver abi.....Aalladinn don join JTF in case u no know Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
mental case Reply
| |||||
Real kolo mental Reply
| |||||
Goat na goat, even if u kari dem do frnd, dem go still chop ur yam Reply
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Loku loku ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
but why? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Ask ram ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 18-03-2014 07:32 PM dis ur boko haram membership dey give u liver abi.....Aalladinn don join JTF in case u no know which JTF b dat 1 ![]()
| |||||
Even if u carry monkey come house, him go dey find tree to climb Reply
| |||||
na u be d monkey na Reply
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Aalladinn on 20-03-2014 11:35 PM which JTF b dat 1 ![]() jobless tiring fellow Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Aalladinn on 21-03-2014 10:46 AM na u be d monkey na tell ram Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
monkey tail Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 21-03-2014 07:39 AM Even if u carry monkey come house, him go dey find tree to climb u no no say monkey no get skill?
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-03-2014 04:56 PM u no no say monkey no get skill? u neva go zoo before to watch their display
| |||||
na bcos d trees near dem self's naa. oya try make u put one tree for ikoyi and put anoda tree for Ikeja...ask d monkey to jump from d ikoyi tree to d Ikeja one make u see wetin go happen Reply
| |||||
Oya tell us waitin go happen ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)