Toks-E at 28-08-2009 12:01 AM (15 years ago) (m)
2.0. Posted: at 28-08-2009 12:01 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
|
xter at 28-08-2009 12:15 AM (15 years ago) (m) i'm not watching ur phyukin virus............if u can't illustrate it keep it to urself
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 12:15 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-08-2009 12:18 AM (15 years ago) (m) i'm not watching ur phyukin virus............if u can't illustrate it keep it to urself
na me tell u to dey use useless pc's? abi na me force u to click this thing? abeg go 1 side oo
2.0. Posted: at 28-08-2009 12:18 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 28-08-2009 12:23 AM (15 years ago) (m) why u dey fight me now.........u wan make i open wetin my mind no open
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 12:23 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-08-2009 12:27 AM (15 years ago) (m) na u sabi
2.0. Posted: at 28-08-2009 12:27 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 28-08-2009 12:39 AM (15 years ago) (m) no try me oh i get jass....i fit kill u
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 12:39 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-08-2009 01:29 AM (15 years ago) (m) dem tell u say, Ijaw man dey fear jazz?
2.0. Posted: at 28-08-2009 01:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 28-08-2009 03:43 AM (15 years ago) (m) crase u don start to dey fear?.....me i just dey play ,if u go jam okada now no say na me kil u
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 03:43 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 28-08-2009 03:56 AM (15 years ago) (m) i no u no wan die,i just play ni ooh,cos if okada jam u now u go say na me
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 03:56 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
favourtee at 28-08-2009 09:56 AM (15 years ago) (f) both of u dey craze oo.wetin be all this for this room? next time iwill put u guyz in seperatze rooms.lol Posted: at 28-08-2009 09:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 28-08-2009 02:40 PM (15 years ago) (m) most u post links?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 28-08-2009 02:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 28-08-2009 04:32 PM (15 years ago) (m) link poster.com Posted: at 28-08-2009 04:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jenny88 at 28-08-2009 04:46 PM (15 years ago) (f) @Gbravo, na ur latest picx be this.............. Posted: at 28-08-2009 04:46 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KleverC at 28-08-2009 09:09 PM (15 years ago) (m) the video no dey NP?
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 28-08-2009 09:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Earlycame1 at 28-08-2009 09:58 PM (15 years ago) (f) looooooooooooooooooooooooooooooooooolzz
F*CK U HATERS! Posted: at 28-08-2009 09:58 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KleverC at 28-08-2009 10:02 PM (15 years ago) (m) at least person watch am
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 28-08-2009 10:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 28-08-2009 11:11 PM (15 years ago) (m) ok
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 11:11 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-08-2009 11:24 PM (15 years ago) (m) most u post links?
oya, tell me hw to post videos on this joke forum
2.0. Posted: at 28-08-2009 11:24 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 28-08-2009 11:26 PM (15 years ago) (m) i dont think its possible or maybe if u have downloaded it already,u candrag and drop
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 28-08-2009 11:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-08-2009 11:27 PM (15 years ago) (m) looooooooooooooooooooooooooooooooooolzz
 no be small tin for those guyz ooooooo
2.0. Posted: at 28-08-2009 11:27 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |