sleak at 29-08-2009 03:37 PM (15 years ago) (m) Na fly wey no dey hear something na him dey follow dead body enter grave................Seh they told him she was a criminal, bt he didnt listen...............Wat a shame, awhole big boi Timaya.....Haba....dis one bad oh.......Njamaaa take it easy oh, Dat guy over love you oh........... Posted: at 29-08-2009 03:37 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
claimsdon at 29-08-2009 04:24 PM (15 years ago) (m) wait dat church name dey make me tire oooooo JEHOVAH SHARP SHARP na wa for church way d town dis days oooooooo,,,, timaya u fail sha why u go enter church go dey fool urself abee your publicity don dey enter ur head way u nor dey fit reason wella again anyhow sha if empress why go dey play with timaya heart na u nor get consence any how sha dem mama soulja fail Posted: at 29-08-2009 04:24 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
jogurl at 29-08-2009 04:49 PM (15 years ago) (f) yawa don gas 4 dem head ooooo .....u c na em make me talk say all dis babez wa dey carry man heart 4 head becos of money.....na baba GOD go ask them qusetion bcos e don 2much 4 dem... Posted: at 29-08-2009 04:49 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Timaya, abeg show respect in d house of god...................................... Posted: at 29-08-2009 04:53 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
bhpac at 29-08-2009 04:57 PM (15 years ago) (m) Timaya was only acting sharply knowing anything is porsible, in such an arena, i guess the slogan in such a church will be no slaking.......i guess he is a member so he knows how things get down sharply there,......slack and get left behind will be there wellcome message. ;D;D;D;D;D;D Posted: at 29-08-2009 04:57 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
yincus at 29-08-2009 04:59 PM (15 years ago) (m) Reply |
Adegoke09 at 29-08-2009 06:15 PM (15 years ago) (m) Unbelieveable, Timaya, need to fear God no matter what .............. Posted: at 29-08-2009 06:15 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
erasokafor at 29-08-2009 07:22 PM (15 years ago) (m) This is just awful.but smfin is wrong hr.first is 'exlover',2nd is 'gettin married' n third is 'stolen money n car keys'.if the caption is true"exlover" then timaya is nt meant 2 b jelous,but if they are stil dating,then i can undstnd.but 4 dis situatn,d 2 of them lack sm manner.empres leavin her seat knew she had done sth wrong but timaya disgracing himself is anoda drama.but d two hu dubious xters.damn them Posted: at 29-08-2009 07:22 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Earlycame1 at 29-08-2009 08:50 PM (15 years ago) (f) jehovah sharp sharp??? Lmaoo brb..
F*CK U HATERS! Posted: at 29-08-2009 08:50 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
see the church name, abegi na dem sabi. abeg NEXT
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 29-08-2009 10:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jogurl at 29-08-2009 10:17 PM (15 years ago) (f) woah,come 2 think of it,Timaya as hiz own fault........4 goin in2 d church n actin d way he did bt my dear Empress,hw come u kn dat church?  JEHOVAH SHARP SHARP.....na woah 4 waya road,nothin wa man pikin no go c 4 diz life....omo,Empress u no try at all Posted: at 29-08-2009 10:17 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rosearch at 29-08-2009 10:35 PM (15 years ago) (f) Bros u try. Nollywood show Posted: at 29-08-2009 10:35 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
laniran at 30-08-2009 02:34 AM (15 years ago) (m) That's a show of immaturity.na d video (remix)of ogologoma im go shoot 4 church? Posted: at 30-08-2009 02:34 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
goostan at 30-08-2009 04:40 AM (15 years ago) (m) what ar hell is wrong with that timaya....amean....dats babaric and absolutely non ergonomical,......anyway let me stop dia sha!!!
timaya fukup big time...atleast him 4 respect GOD small....maybe na satan pikin him b. 4 dat 1 den call express, na big thief she bi. Posted: at 30-08-2009 04:40 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
goostan at 30-08-2009 04:41 AM (15 years ago) (m) timaya fukup big time...atleast him 4 respect GOD small....maybe na satan pikin him b. 4 dat 1 den call express, na big thief she bi. Posted: at 30-08-2009 04:41 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Emmy4good at 30-08-2009 05:53 AM (15 years ago) (m) Oooh God has mercy upon your kids. Please can someone tell me what give so call Timaya the liver the oteslitic to enter inside Baba house with devil mind mean Timaye you where my best Artist as of few months ago. For you to enter inside Church and phyuk up…….if not for one thing I will say you are stupid. Come to look at it Empress Njamah is not you wife nor still your girl friend so you don’t have any right to accuse her of anything coz what have happened has happened you did it all in the name of love what of if she count how many times you have slept with her and tell you the bill will you pay? Let me not hear you singing any pop Gospel song again in life. Posted: at 30-08-2009 05:53 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Misyaski at 30-08-2009 08:20 AM (15 years ago) (m) nawao 4 dat kin church Posted: at 30-08-2009 08:20 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
big_jmoney at 30-08-2009 08:52 AM (15 years ago) (m) oh njahma i love u eeeh....some ppl say u be tolo tolo u dey waka everywhere dey go...some ppl say u be Ole....Timaya na u still talk am..yet u no use ur head,...u be my man shun ooo but u don phyuk up...wen u come PH we go reason on how im go be....lol Posted: at 30-08-2009 08:52 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
vedette at 30-08-2009 09:12 AM (15 years ago) (m) Timaya, I don't blame you. but u should have investigated b acting. They say trust but at leastu need a reason to trust. take it easy sha. What the hell are they even looking for in jehovah sharp sharp? Posted: at 30-08-2009 09:12 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
joseph3435 at 30-08-2009 09:14 AM (15 years ago) (m) ITS A SHAME THAT EMPRESS WILL DO SUCH A THING TO A GUY THAT REALLY LOVES HER, MORE SO TIMAYA YOU phyukED UP BY DISGRACING YOUR SELF IN CHURCH, BUT GUY NO GREEOOOO COLLECT YOUR MONEY AND YOUR MOTHER,....DONT YOU KNOW ALL THIS ACTRESS ARE NOT SINCERE...TIMAYA SELF YOU SUPOOSE DON WAKE UP AND LIVE IN THE WORLD OF REALITY AND NOT DREAMS Posted: at 30-08-2009 09:14 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |