Poster, must U̶̲̥̅̊ post everyfin here? If OBJ fit drink garri den who be davido wey no fit drink garri? Abeg dey post beta tin jor. Posted: at 19-04-2014 01:22 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
emilyw3m at 19-04-2014 01:48 PM (11 years ago) (f) NO MIND THE BOY Posted: at 19-04-2014 01:48 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
chylind5 at 19-04-2014 01:55 PM (11 years ago) (f) The guy even dey use bottle water soak garri. People wey drink garri as food no dey see money for bottle water. Na pure water or even tap water. Lol Posted: at 19-04-2014 01:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Is this how to drink Gari? He is drinking gari with fashion. come ajegunle where people drink gari in bowl and 7peoples will share N10 groundnut. abeg this one na camouflage gari Posted: at 19-04-2014 02:59 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Larry28 at 19-04-2014 03:09 PM (11 years ago) (f) So? Posted: at 19-04-2014 03:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
okilo101 at 19-04-2014 03:40 PM (11 years ago) (m) Maybe poster u think say dem no dey shit too?mulee Posted: at 19-04-2014 03:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
polyester at 19-04-2014 04:06 PM (11 years ago) (m) Na nomal things na, waiting wrong with that his human being ofcus Posted: at 19-04-2014 04:06 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
poster,pls grow up.y cant he drink gari?what make him different from odats dat takes it??wested sperm Posted: at 19-04-2014 04:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cocoeni at 19-04-2014 06:49 PM (11 years ago) (f)  I wonder oooooh Posted: at 19-04-2014 06:49 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
esther007 at 19-04-2014 07:19 PM (11 years ago) (f) Wetin he want eat b4 if no be garri and groundnut Posted: at 19-04-2014 07:19 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
summersky at 19-04-2014 07:39 PM (11 years ago) (f) You dey drink garri with bottled water  ::)you never start Posted: at 19-04-2014 07:39 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
BlueIxora at 20-04-2014 12:52 AM (11 years ago) (f) Wetin dey worry this one? Posted: at 20-04-2014 12:52 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Zunurayn at 20-04-2014 01:03 AM (11 years ago) (m) davido, u phyuk, u no fit u abo ajase Posted: at 20-04-2014 01:03 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Who's we? Only u poster and those that reasons like u tot celebs don't eat what every other person's eat.. Are they not humans like every other person's. ...na so some mumu like u poster dey worship celebs
LWKMD help me ask am ooooo. Posted: at 20-04-2014 07:04 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MTCHEEEEEEEEEEW ! Posted: at 20-04-2014 07:09 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
NinaDublin at 20-04-2014 01:39 PM (11 years ago) (f) Is anything wrong with him drinking Garri?My foot! #Diva# Posted: at 20-04-2014 01:39 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
portikoko at 20-04-2014 02:09 PM (11 years ago) (f) yeye poster Posted: at 20-04-2014 02:09 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Fiddy1 at 20-04-2014 07:48 PM (11 years ago) (f) Mumu poster as if no be garri him dey eat before he became a local celeb. Mtcheww!! Posted: at 20-04-2014 07:48 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
poster wen no sabi na gold diamond and silver u bee think say e dey eat as break fast Posted: at 20-04-2014 08:41 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 21-04-2014 01:54 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |