Posted: at | |
Quote from: rakelly on 23-05-2014 01:47 PM i go rape u till u die ladyboy EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: yettyness on 22-05-2014 11:47 PM now why all the time ajanni? the guy seems like peaceful person. haba... You won make jossy kill am?Jossy complain to me last time say the girl wey i give am last time stole 500# for his wallet wen he nack am finish and you still want make we give rakelly to jossy Na the whole wallet she go carry and jossy own pafuka be that The little salary wey we dey give am wey he take dey feed his twins and their mama for village Hell no! Na ur poppy dey wait for am not jossy I won make that poppy too enjoy life small Ask that tomato girl say wen she go con visit ur poppy. All her body just dey smell of tomato sef EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 23-05-2014 02:49 PM for ur mind abi? na who u wan rape? see my gate man de wait for u. Quote from: ExpertTbright on 23-05-2014 07:19 PM haba... You won make jossy kill am? Jossy complain to me last time say the girl wey i give am last time stole 500# for his wallet wen he nack am finish and you still want make we give rakelly to jossy Na the whole wallet she go carry and jossy own pafuka be that The little salary wey we dey give am wey he take dey feed his twins and their mama for village Hell no! Na ur poppy dey wait for am not jossy I won make that poppy too enjoy life small Ask that tomato girl say wen she go con visit ur poppy. All her body just dey smell of tomato sef EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 23-05-2014 07:23 PM
| |||||
make expert catch you Reply
| |||||
| |||||
Sweetie You no bliv ur husband ni? ReplyAnyways the problem be say that girl (omilim) i don date am before and she know the reason why she dey run for me and rakelly dey aware of everything cox she be my house maid that time. That girl stole my 300# under my rug that was 2010 and u know how 300# big reach that time Rakelly dey among the people wey carry me go hospital bcos of that money that's why she tell am say if i catch am and if i catch am she go hear ram EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
expert ooooo Reply
| |||||
no mind am...yeye Reply
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 30-05-2014 12:10 PM Sweetie You no bliv ur husband ni? Anyways the problem be say that girl (omilim) i don date am before and she know the reason why she dey run for me and rakelly dey aware of everything cox she be my house maid that time. That girl stole my 300# under my rug that was 2010 and u know how 300# big reach that time Rakelly dey among the people wey carry me go hospital bcos of that money that's why she tell am say if i catch am and if i catch am she go hear ram y e b say i na now u come de tell me
| |||||
no vex Replyoya hug am small naa
| |||||
Quote from: omomarty on 2-06-2014 03:20 PM y e b say i na now u come de tell me dearNa that tomato girl make me remember jare i don forget Am sorry EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
bribe me b4 i tell her the other one Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 2-06-2014 03:20 PM y e b say i na now u come de tell me he dey prepare for the lie wey he go tell u...datz why he just talk go north,,,talk go south still the lie no sweet....make u just beat am small so him eyes go clear Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: rakelly on 10-06-2014 01:22 PM bribe me b4 i tell her the other one so there others...hmmmm.
| |||||
a lot of them Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 10-06-2014 01:22 PM bribe me b4 i tell her the other one you wey still owe me one Bosom to press And If u tell her anything again, making two times to press press EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 10-06-2014 09:13 PM he dey prepare for the lie wey he go tell u...datz why he just talk go north,,,talk go south still the lie no sweet....make u just beat am small so him eyes go clear EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Unilorin graduates Kidnapped On Their Way To Camp In River, Abductors Demand N5m Per Person
Nigerian Woman Queries Men Who Refuse To Use CDs, Do Family Planning Only To Tell Their Wives
Tiwa Savage Sets Social Media Ablaze With Sultry Vacation Clip (Video + Photos)
DSS Arrests 10 Boko Haram/ISWAP Members In Ilesa, Osun State
President Tinubu's Son, Seyi Can Become Lagos Governor – Obi’s Ex-Campaign Manager, Balami
“Nigeria Took My Life From Me" – Tech Enthusiast Says After Relocating Abroad
Cubana Chief Priest Denies Allegations Of Fathering Children In Malaysia (Photos)
Niger Man, Abubakar Muhamma Sentenced to Life In Prison For Killing Father, Faking Kidnapping
VIDEO: Endangered Leatherback Turtle Captured in Ilaje Community in Ondo, Nigeria
Photos of Gov. Fubara And FCT Wike Together As They Meet Tinubu Over Rivers Issue
You’ve Received Over $625,000 Claiming It’s For Jesus -Mercy Chinwo’s Ex Manager Breaks Silence