Stop abusing my husband, President’s wife tells Nigerians (Page 4)

Date: 27-05-2014 7:36 pm (9 years ago) | Author: john
1 2 3 [4]
- okuboye at 28-05-2014 06:49 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: odimajorr on 27-05-2014 11:24 PM
Wetin first lady dey use 2pairs of glasses do? This woman too funny sef.
u too funny,,, she D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ use A̶̲̥̅♏ compose blunder
Posted: at 28-05-2014 06:49 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sweetbb at 28-05-2014 07:58 PM (9 years ago)
(f)
Sir ma
Posted: at 28-05-2014 07:58 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- felaman at 28-05-2014 09:17 PM (9 years ago)
(m)
Nigeria  go world or na Warri Wolves F.C dey go, na question i dey ask ?
Posted: at 28-05-2014 09:17 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- felaman at 28-05-2014 09:18 PM (9 years ago)
(m)
Nigeria  go world cup or na Warri Wolves F.C dey go, na question i dey ask ?
Posted: at 28-05-2014 09:18 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- southwest at 29-05-2014 01:31 AM (9 years ago)
(m)
na only waka come? both u and ur husband na ole and God go punish una soon!!
Posted: at 29-05-2014 01:31 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- harryduke at 29-05-2014 09:59 PM (9 years ago)
(m)
una knw hw many days she go tru dat write up b4 she cum read m out?i think her bad grammer don start d gv her husband headche
Posted: at 29-05-2014 09:59 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- harryduke at 29-05-2014 10:07 PM (9 years ago)
(m)
Felaman,na 9ja dey go not warri wolves or abi u knw no say na country d go world cup?abey mk we rest 4 dis ur question,abi u don gt answer nw
Posted: at 29-05-2014 10:07 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- elchymo at 27-08-2015 01:50 AM (8 years ago)
(m)
Na wa oo
Posted: at 27-08-2015 01:50 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]