na waoo,but Europe not easy nowadays too,only the different is way of living,like enjoying social amenities ,but in term of making money nowadays men is not easy,but who not go not know.
D PAINFUL TIN B SAY IF U TELL DEM,DEM GO CALL U BAD BELLE U KNO WNT DERE PROGRESS BUH LIFE HARD SEF TELL ME WHERE DS ONES WAN GO IF DEY ENTER SPAIN,WHERE E B SAY ECONOMY DEY FALL NA ONLY SOCIAL AMENITIES DEM GO ENJOY N DM GDEY UK FINE FINE HOUSES N CARS N BETA ROAD GBAM
Posted: at | |