Nigerian Banker Withdraws Cash From 12 Customers’ Accounts (Page 2)

Date: 04-06-2014 3:01 pm (9 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- EVERYBODY at 5-06-2014 03:24 AM (9 years ago)
(m)
DEM DON COMOT MY LITTER CHANGE FINISH AND LETTER TELL ME THAT IT THEIR INTEREST,WELL GOD DON CATCH AM.
Posted: at 5-06-2014 03:24 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Wanneka at 5-06-2014 06:15 AM (9 years ago)
(m)
hahahahah  Emplyment nya fu nya fu, bros you too much ohhh, oyibo self never give such emplyment.. Maga!!!
Posted: at 5-06-2014 06:15 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 5-06-2014 09:32 AM (9 years ago)
(m)
inside job..
Posted: at 5-06-2014 09:32 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- proly at 5-06-2014 01:24 PM (9 years ago)
(f)
Nawaooo 4 all dis bankers
Posted: at 5-06-2014 01:24 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Dames at 5-06-2014 02:35 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: xjiggy on  4-06-2014 06:19 PM
imagine. 12 people and the money no still reach 1mil. u dey steal from poor customers wey dey hustle to survive. dem no dey pay u? why u no go sing?
u know how much davido dey make per show? them swear for that guy.
O boy, see vexing.
Posted: at 5-06-2014 02:35 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dames at 5-06-2014 02:43 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: winace on  5-06-2014 12:06 AM
Some thieves like dis will cum to a forum and tarnish Jonathan as if they are saint. Petty thief. Mcthewwww
Only d petty thieves get caught.
Posted: at 5-06-2014 02:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- elchymo at 27-08-2015 12:13 AM (8 years ago)
(m)
Criminals
Posted: at 27-08-2015 12:13 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]