Bubble in the bath tub (Page 2)

Date: 13-09-2009 11:49 am (15 years ago) | Author: Gold Asaph
1 [2] 3 4 5 ... 8
- add12 at 14-09-2009 05:07 PM (15 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmm ok
Posted: at 14-09-2009 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 14-09-2009 05:08 PM (15 years ago)
(m)
PASS COOLGUY UR LOVE EHEY PASS COOLGUY UR LOVE EHEY.......OWAY OWAY

Posted: at 14-09-2009 05:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolguys235 at 14-09-2009 05:16 PM (15 years ago)
(m)
u dey craze,..
 
DEM SAY XTER DEY SMOKE TOO MUCH IGBO ...E   NO MEAN OOO  E    NO MEAN  OOOO

Posted: at 14-09-2009 05:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 14-09-2009 06:00 PM (15 years ago)
(m)
tile tile...anytime wey u smoke igbo na so ur head go dey turn oh turn oh

Posted: at 14-09-2009 06:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolguys235 at 14-09-2009 06:05 PM (15 years ago)
(m)
ok...anytime wey u  pass for my street i dey trip for ya back for ya yansh ....

and forget to ja esi say na me be xter oooooooooooo

Posted: at 14-09-2009 06:05 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 14-09-2009 06:16 PM (15 years ago)
(m)
free me now pass cool igbo pass cool igbo ooh e get one girl(iunyia)wey him pursue 4 here pass am igbo ooh

Posted: at 14-09-2009 06:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- iunyia at 14-09-2009 06:19 PM (15 years ago)
(f)
 Shocked emm...guys,u r so funny when u act like babys... Grin
Posted: at 14-09-2009 06:19 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- add12 at 14-09-2009 06:20 PM (15 years ago)
(m)
2 craze ppl
Posted: at 14-09-2009 06:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 14-09-2009 06:21 PM (15 years ago)
(m)
/.....xter wanna be closed to u ,wannna be closed to iunyia ,,,eehhhhhhhh   .....shey u like koboko ...i no u like koboko...europe  girls like koboko....i no dem gbadun koboko...

Posted: at 14-09-2009 06:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 14-09-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
@india....i dont act like baby i'm a grown up and u add12 by d time i start with u now e go do u like u and batista fight wrestling

Posted: at 14-09-2009 06:23 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 14-09-2009 06:25 PM (15 years ago)
(m)
na lie i dey lie if i tell u say u no dey crase heey u beta run away from oooh u beta run away hhhey

Posted: at 14-09-2009 06:25 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- add12 at 14-09-2009 06:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: xter on 14-09-2009 06:23 PM
@india....i dont act like baby i'm a grown up and u add12 by d time i start with u now e go do u like u and batista fight wrestling
see ur mouth like shhhhhhhhhhhhhhh
Posted: at 14-09-2009 06:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 14-09-2009 06:31 PM (15 years ago)
(m)
egbe ti gbe gbe gbe egbe ti gbe gbe..x2

shayo na my padi na my baby e no affect any body na my money.... i dey use the jolly guy u dey feel me...make u bring me the shepe make i feel am...make u bring me the hennesy make i sneef am.....



Posted: at 14-09-2009 06:31 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 14-09-2009 06:33 PM (15 years ago)
(m)
ouwe mawe x2

Posted: at 14-09-2009 06:33 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- iunyia at 14-09-2009 06:37 PM (15 years ago)
(f)
ok Smiley)1-my name is not india and 2-im not a nigerian so i dont know why u talking to me in ur language,cos where i come from, we dont speak that language so....i think u r sweet enought to consider this,if u want me to understand what u say:)
Posted: at 14-09-2009 06:37 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- add12 at 14-09-2009 06:38 PM (15 years ago)
(m)
ok pele mabi nu
Posted: at 14-09-2009 06:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 14-09-2009 06:43 PM (15 years ago)
(m)
ok sorry my big sister where are u from?

Posted: at 14-09-2009 06:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- add12 at 14-09-2009 06:45 PM (15 years ago)
(m)
abi where
Posted: at 14-09-2009 06:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 14-09-2009 06:49 PM (15 years ago)
(m)
wetin dey happen here

Posted: at 14-09-2009 06:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- add12 at 14-09-2009 06:51 PM (15 years ago)
(m)
coolguy @ask .co.ng
Posted: at 14-09-2009 06:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

Featured Discussions