Photos of Nigerian Soldiers in Sambisa Forest (Page 3)

Date: 17-06-2014 9:56 am (9 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 2 [3]
- EVERYBODY at 18-06-2014 02:07 AM (9 years ago)
(m)
WHY UNA DEY SHOW PHOTOS SELF BOKO BOYS GO SEE AND ALSO TAKE PLAN B,UNA NO GET SENCE?
Posted: at 18-06-2014 02:07 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Juane11 at 18-06-2014 02:34 AM (9 years ago)
(f)
All these Zombie Guys dey look for breeze, I'm seeing you guys but you don't even know that, if i vex i go kill even the nato boys wey una send dey come near Zambisa, Tongue Roll Eyes Sad
Posted: at 18-06-2014 02:34 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
- Y-ON at 18-06-2014 05:22 AM (9 years ago)
(m)
So the military went into sambisa forest to pose for pictures Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?, abeg this is not what we want to hear, all we are waiting to hear is that Boko Haram has been crushed to sand and Our girls are freed,
Posted: at 18-06-2014 05:22 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 18-06-2014 08:14 AM (9 years ago)
(m)
Abeg make una no dey deceive us jare. This place where dem dey so resemble forest?

Posted: at 18-06-2014 08:14 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Nicksam at 18-06-2014 08:58 AM (9 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-06-2014 08:58 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- orekiata at 18-06-2014 10:38 AM (9 years ago)
(f)
Pls bring back our girls
Posted: at 18-06-2014 10:38 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mensch at 18-06-2014 10:41 AM (9 years ago)
(m)
Not bad.I want to see American war humvee and Amored tank as well as Apachi war helicopter .we can afford all we are very rich
Posted: at 18-06-2014 10:41 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince2kk at 18-06-2014 03:07 PM (9 years ago)
(m)
How dis place take resemble forest abeg?
Posted: at 18-06-2014 03:07 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- oursenator at 19-06-2014 03:27 AM (9 years ago)
(m)
dem dey hid 4 one corner  wen nobody dey there
Posted: at 19-06-2014 03:27 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- elchymo at 26-08-2015 07:06 PM (8 years ago)
(m)
Gallant troops
Posted: at 26-08-2015 07:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]