We Will Burn Nigeria If Boko Haram Attack Igboland –MASSOB (Page 3)

Date: 18-06-2014 11:50 am (10 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 2 [3]
- brownboby at 19-06-2014 04:06 PM (10 years ago)
(m)
SOPERTED  WE NEED BIAFRA  NOT NIGERIA; NO MORE ONE NIGERIA
Posted: at 19-06-2014 04:06 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- potsofgold at 19-06-2014 06:03 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: pedromp3 on 19-06-2014 03:38 PM
why e be say una wey be igbos dey always show una self, all this animals wey call dem self boko haram dey disturb our country instead of una to join the rest of the world to find a way out una  they here they make una useless biafra noise,una dey sample una useless biafra flag. even for europe here na so igbo ppl dey always seperate them self from Nigerians every time wey gbege dey, dey claim biafra. make i tell una as ojuku fail for this una biafra matter na so una go  fail for this una time.......my own be say make all hands dey on deck to save our country  naija no be say any small thing biafra any small thing biafra.......guys make una use una head.
we are NOT nigerians and every igbo man knows his true identity,  nigeria was identified by lugard's bitch way back. is it by force to identify with nigeria?
Posted: at 19-06-2014 06:03 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions