SERIOUS! Omo people eye dirty,negociate wit their husband wit d aid of Holy ghost,chai,omo chai,chai,chai pastor u worry ooo. Posted: at 22-06-2014 01:49 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SERIOUS! Omo people eye dirty,negociate wit their husband wit d aid of Holy ghost,chai,omo chai,chai,chai pastor u worry ooo. Posted: at 22-06-2014 01:50 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
angesco at 22-06-2014 06:25 AM (10 years ago) (f) The 'church' members are as depraved as the 'pastor!' Posted: at 22-06-2014 06:25 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mensch at 22-06-2014 07:26 AM (10 years ago) (m) God can not tell you such thing, but jezeebel the queen of prostitute ur his member Posted: at 22-06-2014 07:26 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
freeway001 at 22-06-2014 08:44 AM (10 years ago) (m) God told naija government to jail you. Posted: at 22-06-2014 08:44 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kulspot at 22-06-2014 10:49 AM (10 years ago) (f) Wetin pesin no go hear for this naija? Na for this naija u go dey see and hear orishishi. Imagine a pastor digging mama and pikin hole,married women with 10 children are no exception. Na wa o... Posted: at 22-06-2014 10:49 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nicksam at 22-06-2014 11:15 AM (10 years ago) (m) WHAT A WORLD Posted: at 22-06-2014 11:15 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Nicksam at 22-06-2014 11:16 AM (10 years ago) (m) BRAIN WASH Posted: at 22-06-2014 11:16 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
chicco77 at 22-06-2014 11:24 AM (10 years ago) (f) Reply |
ajanni at 22-06-2014 11:54 AM (10 years ago) (m) Devil pastor
Posted: at 22-06-2014 11:54 AM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
otagermo at 22-06-2014 12:30 PM (10 years ago) (m) God suppose to dey strike such fool atimes .. Posted: at 22-06-2014 12:30 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dabiko at 22-06-2014 12:32 PM (10 years ago) (m) Hehehe, Up darepa. U don finally reply. Me sef don de wonder tey tey wetin u do that guy wey him no de wan leave you rest.
me self dey wonder weytin Dareper do vex ma guy wey e dey enter in market na so.. Posted: at 22-06-2014 12:32 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 22-06-2014 12:33 PM (10 years ago) (m) na ota pia pia uncle him be Posted: at 22-06-2014 12:33 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
reallarry at 22-06-2014 12:40 PM (10 years ago) (m) so many hypocrites establishing and managing churches nowadays. churches have become business centers and abodes for criminals Posted: at 22-06-2014 12:40 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
kolasolar at 22-06-2014 12:51 PM (10 years ago) (m) You must be very stupid for bringing God's name into your immoral act!!! [/quote Actually u got it twisted bro. The "pastor" is not the stupid one. It's the blind followers that are stupid and that goes for 90% of the so called Christians in the world but Naija is the champion. Posted: at 22-06-2014 12:51 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kolasolar at 22-06-2014 01:00 PM (10 years ago) (m) when cases of this nature comes out people comment remain circular but if its the other way round we lash everyone with our tongue. one thing we should known is that religion stand apart from peoples character.
You lost me. Please explain. Posted: at 22-06-2014 01:00 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
End time is knocking. Posted: at 22-06-2014 02:20 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nmakwe at 22-06-2014 02:54 PM (10 years ago) (m) y people playing with Gods name? Posted: at 22-06-2014 02:54 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mary11 at 22-06-2014 03:20 PM (10 years ago) (m) God punish devil
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 22-06-2014 03:20 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
cosmos68 at 22-06-2014 07:16 PM (10 years ago) (m) Reply |