Chidinma AKA Miss Kedike who won MTN Project fame told Potpourri at an event recently that she isn’t ready to give up her life 24/7 to any man to do as he wants. Many Male artists Including Lynxx has a crush on her.
“It’s not yet time for marriage, I still have quite a lot to do and I still have a lot of money to make“ She was even recently alleged to be dating the prolific video director, Clarence Peters but the talented Kedike crooner labeled the rumour unfounded and told Potpourri it is not true.
“The story is not true. Funny enough, he is not the only man I have been alleged to be dating”, she said.
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 20-07-2014 07:27 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Foxtroft at 20-07-2014 08:56 PM (10 years ago) (m)
Quote from: elmatado on 20-07-2014 07:48 PM
www.biafra.com all those monkey wey dey comment Biafra for every post,make una log on dia, naijapals is for Nigerians,since u don't see ur self as a Nigerian log on to www.biafra.com and keep commenting ur Biafra there, dem go hail u well well dia.#MARASUCKERS
Foxtroft at 20-07-2014 09:05 PM (10 years ago) (m)
Dareper and Dynasty4all, where are u guys? what do you have to say to this? am expecting. This is an Ada-Biafra. Well, I am not tribalistic as you non-entities, this is her life and she has right to do whatever he likes
Posted: at 20-07-2014 09:05 PM (10 years ago) | Upcoming
EVERYBODY at 21-07-2014 02:08 AM (10 years ago) (m)
YOU NO GO MARRIED NOW WEY UR FACE DEY SHINE SMALL ,AFTER WEN YOUR FACE GO SQUEEZE DAT TIME YOU GO LOOK FOR GOD FEARING MAN,DAT TIME YOU GO START DEY PAY TITHE TO ALL THOSE phyukEN PASTORS ND U GO SAY U DEY PAY FOR GOD.
Posted: at 21-07-2014 02:08 AM (10 years ago) | Upcoming
EVERYBODY at 21-07-2014 02:13 AM (10 years ago) (m)
YOU STILL HAVE A LOT OF MONEY TO MAKE CAUSE YOU NEVER FOK WITH SENATOS NOR PRESIDENT HIMSELF JET, DEN MAYBE AFTER SLEEPING WITH DEM YOU GO LOOK FOR PASTOS TO MARRY,IDIOT,ASHAWO.
Posted: at 21-07-2014 02:13 AM (10 years ago) | Upcoming
seveneleven at 21-07-2014 04:15 AM (10 years ago) (m)
Quote from: elmatado on 20-07-2014 07:48 PM
www.biafra.com all those monkey wey dey comment Biafra for every post,make una log on dia, naijapals is for Nigerians,since u don't see ur self as a Nigerian log on to www.biafra.com and keep commenting ur Biafra there, dem go hail u well well dia.#MARASUCKERS
all this mortuary attendants wey dey talk bullshit about biafra here.. oga how is it your business? .. every time you sleep for under bridge your brain dey twist... mind your problems
Posted: at 21-07-2014 04:15 AM (10 years ago) | Upcoming
ngfineface at 21-07-2014 10:52 AM (10 years ago) (f)
There is a difference between you never see husband and you never ready to marry. How many man don propose to you? No be only date dem wan date you? Dey dia dey deceive yourself. You are not too young to marry. Na so Onyeka Onwenu mama talk talk and talk until she enter voice mail. Beauty dey fade and fine girls no dey ever finish for market.
Posted: at 21-07-2014 10:52 AM (10 years ago) | Hero