bush meat

Date: 08-08-2014 7:29 pm (9 years ago) | Author: charlotte ansong
[1] 2 3 4
- at 8-08-2014 07:29 PM (9 years ago)
(f)
BUSH MEATS NOW DON DEY SHOW SWAG........BUSH MEATS NOW DON DEY COME OUT OF BUSH DEY WAKA FOR ROAD HUMAN BEINGS DEY RUN FOR BUSH MEATS NOW.....NA SO ONE BUSH MEAT ENTER BEER PARLOW ALL MAN TAKE OFF.....CHAII IF NA BEFORE WALAI THAT BUSH MEAT FOR DON ENTER FIRE.BUSH MEATS DON DEY WEAR T-SHIRT WITH INSCRIPTION ((( CATCH ME IF YOU CAN ).I ALSO SEE ONE BUSH MEAT WEY WEAR arsenal fc JERSEY WITH INSCRIPTION ((( gunners TILL I DIE) BUSH MEATS I NO BLAME UNA NA UNCLE EBOLA CAUSE AM.

Posted: at 8-08-2014 07:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac
- ajanni at 8-08-2014 11:18 PM (9 years ago)
(m)
You nko?  Sey you want eat ebola meat ni?
Posted: at 8-08-2014 11:18 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 9-08-2014 06:19 AM (9 years ago)
(m)
wia the bush dey perambulate make I show una say I dey immune for ebola

Posted: at 9-08-2014 06:19 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-08-2014 11:11 AM (9 years ago)
(m)
I even see one bush meat wey d shout.. Missispanky my love till i die.. Rubbish ... Na only u d see all this bush meat ... Anyway chere kam bia

Posted: at 9-08-2014 11:11 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-08-2014 12:20 PM (9 years ago)
(m)
bushmeatjoke

Posted: at 9-08-2014 12:20 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Holyboss at 10-08-2014 04:47 PM (9 years ago)
(m)
Bushmeat poster
Posted: at 10-08-2014 04:47 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 10-08-2014 08:44 PM (9 years ago)
(m)
Bushmeat reader :p

Posted: at 10-08-2014 08:44 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 11-08-2014 08:16 AM (9 years ago)
(f)
bushmeat commentators
Posted: at 11-08-2014 08:16 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 11-08-2014 08:16 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: francischi on  9-08-2014 11:11 AM
I even see one bush meat wey d shout.. Missispanky my love till i die.. Rubbish ... Na only u d see all this bush meat ... Anyway chere kam bia
hiahiahiaaa
Posted: at 11-08-2014 08:16 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 11-08-2014 10:19 AM (9 years ago)
(f)
bushmeatgirl
Posted: at 11-08-2014 10:19 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-08-2014 04:45 AM (9 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 12-08-2014 04:45 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 12-08-2014 08:25 AM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 12-08-2014 08:25 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 12-08-2014 09:47 PM (9 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 12-08-2014 09:47 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 14-08-2014 10:00 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 14-08-2014 10:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 15-08-2014 12:10 PM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 15-08-2014 12:10 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 15-08-2014 05:59 PM (9 years ago)
(m)
korokoro

Posted: at 15-08-2014 05:59 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 16-08-2014 12:10 AM (9 years ago)
(m)
zeigbo nothing wey u no go fit turn to.....so u don turn to fowl be dat

Posted: at 16-08-2014 12:10 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-08-2014 10:53 AM (9 years ago)
(m)
which kin fowl

Posted: at 16-08-2014 10:53 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 16-08-2014 07:13 PM (9 years ago)
(m)
dat fowl wey dey do kokoroko

Posted: at 16-08-2014 07:13 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 17-08-2014 01:24 PM (9 years ago)
(m)
Grin see ur head like fowl

Posted: at 17-08-2014 01:24 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4