Ernieville at 9-10-2009 03:48 PM (14 years ago) (m) Is that the Naija 'Revolution'? This is not BBA. There are better options Naija students! Think out of the box. Posted: at 9-10-2009 03:48 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Is that the Naija 'Revolution'? This is not BBA. There are better options Naija students! Think out of the box.
WHICH BOX?...... THE BOX WEY U GIVE THEM ABI NA ANOTHER ONE?..... Posted: at 9-10-2009 03:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
brezzy at 9-10-2009 06:32 PM (14 years ago) (f) men dat is tiiiiiggghhhttt Posted: at 9-10-2009 06:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
rchris at 9-10-2009 07:32 PM (14 years ago) (m) E 4 BETTER, BUT BODY NO BE WOOD, AND SO THEREFORE DEY NO FIT. BUT FOR THOSE THAT CAN 4 D SAKE OF THOSE DAT DONE HAVE D HRT TO DO SO, LET THEM DO. WE DAY SUPPORT WUNA Posted: at 9-10-2009 07:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ceenod at 9-10-2009 09:27 PM (14 years ago) (m) na 2day...
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 9-10-2009 09:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chiclef79 at 10-10-2009 03:53 AM (14 years ago) (m) men dis one go be die, na then u go see big men mouth open for street. plz can i see u for a moment...... bees go gt enuf food dt day... abg guys n girls wey wan do am, mk una hide some clothes for corner cuz some bad ppl de wey go wan release bee mk e waya una.... cnt wait to watch d video....lol Posted: at 10-10-2009 03:53 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
men dis one go be die, na then u go see big men mouth open for street. plz can i see u for a moment...... bees go gt enuf food dt day... abg guys n girls wey wan do am, mk una hide some clothes for corner cuz some bad ppl de wey go wan release bee mk e waya una.... cnt wait to watch d video....lol
NA VIDEO YOU WAN WATCH? ME I DEY GO THERE LIVE, BUT I GO WEAR CONDOM SO THAT NO BODY GO SEE MY DICK.AM PREPARING FOR THE TOUR THAT`S TITLED ABUJA Nood 2009, AM THERE. Posted: at 10-10-2009 05:14 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chiclef79 at 10-10-2009 06:01 AM (14 years ago) (m) hahhahahaha.... men na so na im be the best. carry condom go, how many babes u wan bang. dis one go be free eko. na opportunity for guys wey never bang, free tomatoes..... 700,000, i wonder the looks. just de like wia dem fight war.... Posted: at 10-10-2009 06:01 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kpare at 10-10-2009 08:14 AM (14 years ago) (m) i'm not sure they can do that Posted: at 10-10-2009 08:14 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chiclef79 at 10-10-2009 08:43 AM (14 years ago) (m) hmm bro they will do it life....nakedness na choice.. if they dnt break d yoke nw d strike will always be called for. mk dem naked abeg Posted: at 10-10-2009 08:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
COOLREG at 10-10-2009 07:21 PM (14 years ago) (m) I AGREE AND BELIEVE STROMGLY IN THE POWER OF PRAYERS. HOWEVER I WANT TO REMIND US THAT FAITH WITHOUT WORK IS NOTHING. ITS ABOUT TIME OUR LEADERS ARE PUT TO SHAME ONE WAY OR THE OTHER. LET THE REST OF THE WORLD SEE WHAT A SHAMELESS POEPLE OUR SO CALLED LEADERS ARE AND HOW WICKED THEY HAVE BEEN AND STILL ARE BY ALWAYS "WORKING OR NOT WORKING" TO STRIP THE YOUTHS AND FUTURE GENERATION, INCLUDING THEIR OWN CHILDREN NAKED. YES IT IS THE NIGERIAN POLITICAL LEADERS{THIEVES AS THEY ARE} AND THE SO CALLED CRIMINAL ACADEMICIANS THAT HAVE STRIPED THOSE STUDENTS NAKED. Posted: at 10-10-2009 07:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
samadepet at 10-10-2009 08:36 PM (14 years ago) (m) Its not possible really, as others as rightly said, the best solution is prayers. Posted: at 10-10-2009 08:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
spikesiken at 11-10-2009 02:58 PM (14 years ago) (m) O boy,na great show b dat.i go b dia,life and nake.if d show go hold.men!. I wil pesinal send d show 2 CNN via i-report.u can't bet dat.abeg mk una let me know if d show go hold. Posted: at 11-10-2009 02:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bamisaye at 11-10-2009 06:17 PM (14 years ago) (m) what will need 2 pray for is our leader that God should give us gud leader bcos most of our leader their children are in other country that is y their not concern about it. Posted: at 11-10-2009 06:17 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
biamblinks at 11-10-2009 08:22 PM (14 years ago) (m) You be good reporter Posted: at 11-10-2009 08:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oya make dem naked na.... who dey beg dem kwan? Posted: at 12-10-2009 12:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sunmeico at 13-10-2009 03:57 PM (14 years ago) (m) Oh ma God i just plan say make i fly enter naija come watch some life show se na Abj dem wan start am . but unfurtunately no show. na waoooo Posted: at 13-10-2009 03:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chiclef79 at 17-10-2009 08:46 AM (14 years ago) (m) LIE LIE, Since na im dem de talk dis thing. i don wait taya with my condom for federal secretariat and i no see anybody... abeg una de delay....boys de wait for bush to cut. Posted: at 17-10-2009 08:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NICE ONE Posted: at 17-10-2009 03:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NICE ONE
TENS ONE Posted: at 22-10-2009 04:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |