AKPOS and HIS 3 wishes ---{ DEAL } (Page 8)

Date: 14-09-2014 9:56 pm (9 years ago) | Author: abdul mumin said adana
1 ... 5 6 7 [8] 9 10
- omomarty at 5-11-2014 01:52 AM (9 years ago)
(f)
na who u wan kill tombo fly
Posted: at 5-11-2014 01:52 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 5-11-2014 05:49 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  4-11-2014 08:57 PM
and na you be our best shoe repairer so as u de talk now e b like say we go start to de call anoda person

thank God u agree say na old peoples shoe una dey collect, den go repair ram,,matter settled......so that show say una no go afford the shoe wey I dey make...in case u dont know,,na me dey make Hugo Boss and e no be for una level

Posted: at 5-11-2014 05:49 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 5-11-2014 08:26 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  5-11-2014 01:52 AM
na who u wan kill tombo fly
some Ogbanjie&meryaid llike u na
Posted: at 5-11-2014 08:26 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- brightossy at 5-11-2014 02:29 PM (9 years ago)
(m)
hahahahahaha.. ajanni u wan loss b that
Posted: at 5-11-2014 02:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 5-11-2014 06:01 PM (9 years ago)
(f)
lol
Posted: at 5-11-2014 06:01 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 5-11-2014 11:24 PM (9 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 5-11-2014 11:24 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 6-11-2014 06:02 PM (9 years ago)
(m)
I pass jeje

Posted: at 6-11-2014 06:02 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 7-11-2014 12:38 PM (9 years ago)
(m)
I just dey look u

Posted: at 7-11-2014 12:38 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- blozzom at 7-11-2014 04:45 PM (9 years ago)
(f)
Akpos na hw u go luk 4 d brazillian hair Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-11-2014 04:45 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 8-11-2014 10:43 PM (9 years ago)
(m)
I just dey look u too

Posted: at 8-11-2014 10:43 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 9-11-2014 04:58 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  5-11-2014 05:49 AM
thank God u agree say na old peoples shoe una dey collect, den go repair ram,,matter settled......so that show say una no go afford the shoe wey I dey make...in case u dont know,,na me dey make Hugo Boss and e no be for una level

you know wetin be hugo boss? u don ever see am for ur life? abeg go sleep shoe maker
Posted: at 9-11-2014 04:58 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 9-11-2014 04:59 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-11-2014 08:26 AM
some Ogbanjie&meryaid llike u na

you go fit? try am naaaaaa make we see
Posted: at 9-11-2014 04:59 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-11-2014 03:15 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 9-11-2014 03:15 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 9-11-2014 03:39 PM (9 years ago)
(m)
i c it frm far
Posted: at 9-11-2014 03:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 9-11-2014 07:03 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  9-11-2014 04:58 AM
you know wetin be hugo boss? u don ever see am for ur life? abeg go sleep shoe maker

no,, may be u can tell me

Posted: at 9-11-2014 07:03 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 12-11-2014 06:38 PM (9 years ago)
(f)
hugo boss is simply - Ugo's oga
Posted: at 12-11-2014 06:38 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 13-11-2014 10:17 AM (9 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin they no go school
Posted: at 13-11-2014 10:17 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 13-11-2014 07:27 PM (9 years ago)
(m)
see dem....na the same pple

Posted: at 13-11-2014 07:27 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 13-11-2014 11:19 PM (9 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-11-2014 11:19 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 13-11-2014 11:34 PM (9 years ago)
(m)
U first,na de old ppl you be?
Posted: at 13-11-2014 11:34 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10