lol.i think the reply was for u.warnin!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!. lol... wetin concern me with uniben or unilag females. even if i happen to go to nigeria, wetin i go go do 4 unilag not to talk of uniben.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:16 AM (15 years ago) (f) see cute chics.dis na temptation!!!!!!!!!!!!!.lol Posted: at 11-07-2008 05:16 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
see cute chics.dis na temptation!!!!!!!!!!!!!.lol
yeah.. cute chics wey no get brain.. na only body wey dem get.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:20 AM (15 years ago) (f) yawa,who tel u say them no get brain.sum no get,no be all Posted: at 11-07-2008 05:20 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
yawa,who tel u say them no get brain.sum no get,no be all
well i no no when i dey go naija, but if i do, i go tell my bros to already organize some chics 4 me.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:25 AM (15 years ago) (f) gud for u . Posted: at 11-07-2008 05:25 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
gud for u .
yea thats all i expect you to say.lol
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:30 AM (15 years ago) (f) Reply |
yeah...nothing else.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:34 AM (15 years ago) (f) i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol Posted: at 11-07-2008 05:34 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol
ok madam i hear you... well its good that atleast at a point you go fit control your mouth and take a break..HeHe!!!
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adewunmi1 at 11-07-2008 05:36 AM (15 years ago) (m) how your brother go dey organise chick for you , nothing sweet pass make you organise am yourself , you are not catching fun like that man ... [attachment deleted by admin] Posted: at 11-07-2008 05:36 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 05:37 AM (15 years ago) (f) i wil tlk if i want to.i just don't want to.lol
ok madam i hear you... well its good that atleast at a point you go fit control your mouth and take a break..HeHe!!! tht's common sense.lol. Posted: at 11-07-2008 05:37 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
how your brother go dey organise chick for you , nothing sweet pass make you organise am yourself , you are not catching fun like that man ...
i no mean am like that. but ok. anyway besides if i wan to mess with girl when i go come naija, na only one chick wey i go wan mess with.. no be the whole unilag chick. i no dey roll like that.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 11-07-2008 05:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adewunmi1 at 11-07-2008 05:44 AM (15 years ago) (m) okay i feel you , you roll cool , you get it cool. [attachment deleted by admin] Posted: at 11-07-2008 05:44 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
notin i no dey hear..... wat of airport babes una don try them..? lol Posted: at 11-07-2008 03:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 03:44 PM (15 years ago) (f) lol.which one be airport babe. Posted: at 11-07-2008 03:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@onyin.... u never hear about them .. they say they hot.... lmao . Posted: at 11-07-2008 03:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 11-07-2008 04:22 PM (15 years ago) (f) neva hrd about them befor.is it a groupie?.i mean is tht the name of their group "airport" Posted: at 11-07-2008 04:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ye tas their group name.. cos they dress like hostess in the airports... Posted: at 11-07-2008 04:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |