A man being bitting up by girlfriend to day 5/10/2009

Date: 05-10-2009 5:27 pm (15 years ago) | Author: Romeo Tammy
[1] 2 3
- at 5-10-2009 05:27 PM (15 years ago)
(m)
Girls and their wahala, see as one girl bit in boyfriend to day in Garden City Port Harcourt, u go hate to fight with them for ur life, as the girl use her shoe take brake the guy head na so the guy just dey cry as small pikin wey mama bit comont for house. Girls weyting men do ona?  Abeg reply

Posted: at 5-10-2009 05:27 PM (15 years ago) | Upcoming
- HOPEA23 at 5-10-2009 05:34 PM (15 years ago)
(f)
sense dey hard you...

what caused the fight between the both of them?

Posted: at 5-10-2009 05:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Hearthrob at 5-10-2009 05:37 PM (15 years ago)
(f)
Abi o, help me ask am Hope
Posted: at 5-10-2009 05:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- RomeoBoy at 5-10-2009 05:41 PM (15 years ago)
(m)
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am
Posted: at 5-10-2009 05:41 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- MrDon at 5-10-2009 05:44 PM (15 years ago)
(m)
heheheeh why wont them beat u when u be mumu
Posted: at 5-10-2009 05:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 5-10-2009 05:47 PM (15 years ago)
(f)
 Undecided
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:41 PM
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am
Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
because the guy give her belle and she don't want to abort the child.....so the guy in question, did he refused to to accept the pregnancy..that is he is not the one responsible?

Posted: at 5-10-2009 05:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 5-10-2009 05:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:41 PM
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy l no fit laugh. E dey happen for inside ghetto.

Posted: at 5-10-2009 05:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PreetyInstinct at 5-10-2009 06:52 PM (15 years ago)
(f)
@Poster and so?wat is new there again?

Posted: at 5-10-2009 06:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 5-10-2009 08:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:27 PM
Girls and their wahala, see as one girl bit in boyfriend to day in Garden City Port Harcourt, u go hate to fight with them for ur life, as the girl use her shoe take brake the guy head na so the guy just dey cry as small pikin wey mama bit comont for house. Girls weyting men do ona?  Abeg reply

very funny indeed

Posted: at 5-10-2009 08:14 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onchedu at 5-10-2009 08:34 PM (15 years ago)
(m)
=)) LWKM @the responses.

Guy which one's U no dey sef. Na naija pals o U fit enter for ur language we no go vex... as the English dey get small k-leg.

Meanwhile No be by force to post.
Posted: at 5-10-2009 08:34 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 5-10-2009 10:53 PM (15 years ago)
(m)
hahahahahaha make i laugh small, for pidgin English.

Posted: at 5-10-2009 10:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 6-10-2009 12:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:41 PM
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am

na hin be say mumu don jam ode........ Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-10-2009 12:42 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 6-10-2009 01:38 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on  5-10-2009 05:50 PM
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:41 PM
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy l no fit laugh. E dey happen for inside ghetto.

e b like say u dont sabi all of them huh?  Grin
Posted: at 6-10-2009 01:38 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- darkocean002 at 6-10-2009 05:14 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:27 PM
Girls and their wahala, see as one girl bit in boyfriend to day in Garden City Port Harcourt, u go hate to fight with them for ur life, as the girl use her shoe take brake the guy head na so the guy just dey cry as small pikin wey mama bit comont for house. Girls weyting men do ona?  Abeg reply


wrong place to start this kinda topic
Posted: at 6-10-2009 05:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- RomeoBoy at 6-10-2009 12:12 PM (15 years ago)
(m)
tel ur mama
Posted: at 6-10-2009 12:12 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- macgreat at 6-10-2009 01:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on  5-10-2009 05:44 PM
heheheeh why wont them beat u when u be mumu

Ha ha ha...funny

Posted: at 6-10-2009 01:17 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- simele at 6-10-2009 01:27 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on  5-10-2009 05:41 PM
d girl say the boy give am belle, and i no wan abort am say her aprents go pursui am from house for that belle wey in cary and the guy no grt money to comont am

eya ooooo sorry for the boy  Grin Grin Grin
Posted: at 6-10-2009 01:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Agatex at 6-10-2009 01:42 PM (15 years ago)
(f)
just passing
Posted: at 6-10-2009 01:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 6-10-2009 01:43 PM (15 years ago)
(m)
.

Posted: at 6-10-2009 01:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 6-10-2009 01:50 PM (15 years ago)
(f)
hahahahaha.......I no fit laugh ooo......dats the punishment he gets for the enjoyment he had months back...........

Posted: at 6-10-2009 01:50 PM (15 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions