na 5 heads i get..
Posted: at | |
Quote from: divineproject on 10-10-2009 05:22 PM ok, make we dey watch......you go tell me whether u get two heads na 5 heads i get..
| |||||
go check ur babe bag Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 10-10-2009 01:12 PM Quote from: segfad on 6-10-2009 12:36 PM Am just wondering why ladies bags looks like traveling bags these days, whats in there bags sef? Am wondering oooooooooo? Bible, holy water, crucifix, earrings, lipstick, eye pencil, toilet tissue, powder, sometimes.... G strings,
| |||||
the most all mirror,bra,razor blade,cream.pads,pants,no holywater,cleancer Reply
| |||||
gimac.... ebi like sey na those things dey dey ur babe bag? Reply
| |||||
Quote from: segfad on 6-10-2009 12:36 PM Am just wondering why ladies bags looks like traveling bags these days, whats in there bags sef? Am wondering oooooooooo? why are u jealous...?u want to get one for urself....? when there is booty...there has got to be Myra G.....http://i22.photobucket.com/albums/b304/myragonzales/bootilicious.gif
| |||||
Quote from: segfad on 6-10-2009 12:36 PM Am just wondering why ladies bags looks like traveling bags these days, whats in there bags sef? Am wondering oooooooooo? mr wonderland if u won no wetin dey inside ladies bag,go become olopa.anuf looking.
| |||||
lips sticks, mirror, powder eye pencil,...vanity Reply
| |||||
Quote from: chiclef79 on 10-10-2009 06:23 AM AK 47 hahahaaaaaaaaaaaaa ![]() LOVE . PEACE . PROSPERITY . what we all need
| |||||
25_VIVI WETIN DEY INSIDE UR OWN BAG TELL US................ Reply
| |||||
25 say something na Reply
| |||||
So poster wetin dat one don add to your knowledge now? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: blings_is_back on 10-10-2009 04:25 PM Quote from: teeco on 10-10-2009 03:21 PM watching DP and her new boy frd DP na true?...... so na dis church rat u wan manage?........ ebi like sey u wan make hunger wire u very well ![]() ![]() ![]()
| |||||
TEECO SMALL SMALL...ONE LOVE......... Reply
| |||||
hahahaha...Teeco been think say na him blings dey ask, but him no sabi say na Cyril blings dey ask.....chaiiii...wahala dey ooo ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
DP CAN U SEE THAT UR COUSIN TROUBLE HERE BETTER GO BREAK 4 TWO MONTH BEFORE FIGHT WILL HAPPEN HERE BC I NO FIT SHOUT OHHHHHH...................... Reply
| |||||
Quote from: teeco on 19-10-2009 01:59 PM Quote from: blings_is_back on 10-10-2009 04:25 PM Quote from: teeco on 10-10-2009 03:21 PM watching DP and her new boy frd DP na true?...... so na dis church rat u wan manage?........ ebi like sey u wan make hunger wire u very well ![]() ![]() ![]() Bros no be u i dey refer to na..... i no dey craze oh abeg
| |||||
hahahaaaaaaaa .. i hav an ak 47 and a jack knife Reply![]() LOVE . PEACE . PROSPERITY . what we all need
| |||||
BLINGS WHY U DEY FEAR UR FELLOW MAN LIKE THAT...TEECO NO GO FIT BEAT U....NA WA OHHHHHH U BE REAL WOMAN WRAPPER.....TUFIKWA................ Reply
| |||||
Quote from: 25_vivi on 19-10-2009 06:59 PM hahahaaaaaaaa .. i hav an ak 47 and a jack knife ![]() BABY RE U SURE NOBE THE OTHER ONE U DEY PACK INSIDE UR BAG...TALK TRUE....
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)