Yoruba people are dirty! (Page 52)

Date: 08-10-2009 4:03 pm (15 years ago) | Author: Victor Onyii Blings
1 ... 49 50 51 [52] 53 54 55 ... 77
- prince316 at 15-05-2010 10:23 PM (14 years ago)
(m)
i dey fine people when neva baf lol
Posted: at 15-05-2010 10:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 15-05-2010 10:31 PM (14 years ago)
(m)
ok, but why you dey find person wey never bath?

Posted: at 15-05-2010 10:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 02:19 AM (14 years ago)
(m)
so that dem go baf 2geda

Posted: at 17-05-2010 02:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 17-05-2010 09:40 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 17-05-2010 09:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- prince316 at 17-05-2010 10:51 AM (14 years ago)
(m)
make i 4 advice dem to go baf, that is if them go gree
Posted: at 17-05-2010 10:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 17-05-2010 11:18 AM (14 years ago)
(m)
hahahhaha
Posted: at 17-05-2010 11:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- prince316 at 17-05-2010 11:27 AM (14 years ago)
(m)
no be lafin mata ooo. them need am
Posted: at 17-05-2010 11:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 11:35 AM (14 years ago)
(m)
@prince316 u be cook? bcos as i dey see u so , na 4 kitchen u dey

Posted: at 17-05-2010 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 12:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 17-05-2010 11:35 AM
@prince316 u be cook? bcos as i dey see u so , na 4 kitchen u dey
lol yes ooo, as my woman don run follow anoda guy for NP, i need to cook my food by my self ooo put the pics  make she dey seeam lol
Posted: at 17-05-2010 12:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 12:52 PM (14 years ago)
(m)
na bcos of ur stinginess, na em make she run follow @blings, u go cook so tey tears go dey comot 4 ur eyes

Posted: at 17-05-2010 12:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 01:03 PM (14 years ago)
(m)
so na blings she dey follow now abi, Mr World just wait because she see say na blings be his name she go follow am abi, when blings moni go finish e go sell the blings then his name go come be blings_is_finish, then she go run come ur WORLD
Posted: at 17-05-2010 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 01:07 PM (14 years ago)
(m)
no, i no need such an ashawotiologist girl of urs, make u go warn blings

Posted: at 17-05-2010 01:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 01:09 PM (14 years ago)
(m)
no be my girl again na, na blings girl
Posted: at 17-05-2010 01:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 01:15 PM (14 years ago)
(m)
hhahaha, u dey fear blings?

Posted: at 17-05-2010 01:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 01:18 PM (14 years ago)
(m)
me fear blings, i just dey sorry for blings cos of the girl when e dey carry so
Posted: at 17-05-2010 01:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 01:51 PM (14 years ago)
(m)
THE GIRL CARRY AIDS JUNIOR BRODA (HIV)

Posted: at 17-05-2010 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 03:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 17-05-2010 01:51 PM
THE GIRL CARRY AIDS JUNIOR BRODA (HIV)
how u take know, abi she don give u
Posted: at 17-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 05:47 PM (14 years ago)
(m)
..
Posted: at 17-05-2010 05:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-05-2010 06:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince316 on 17-05-2010 03:07 PM
Quote from: Mr-World on 17-05-2010 01:51 PM
THE GIRL CARRY AIDS JUNIOR BRODA (HIV)
how u take know, abi she don give u

na blings tell me ooo

Posted: at 17-05-2010 06:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 08:27 PM (14 years ago)
(m)
she don give blings be that na
Posted: at 17-05-2010 08:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 49 50 51 [52] 53 54 55 ... 77

Featured Discussions