oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl.
How we go take know sey you be girl
Posted: at | |
Quote from: plainheart on 14-12-2009 02:59 PM Quote from: blings_is_back on 14-12-2009 02:49 PM the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!... oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. How we go take know sey you be girl
| |||||
Quote from: teeco on 14-12-2009 03:28 PM Quote from: plainheart on 14-12-2009 02:59 PM Quote from: blings_is_back on 14-12-2009 02:49 PM the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!... oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. How we go take know sey you be girl
| |||||
Reply | |||||
Quote from: gbemiqueency on 14-12-2009 03:24 PM sorry wat's ur name ![]() ![]() ![]() ![]() Miss/Mrs/Madam Researcher, thanks 4 the advise! but she I tell U say I need glasses wey U dey tell me say make I see clearly? U call Ursef Gbemi and U can not even defend Ur tribe na wa 4 U o "Gbemi indeed" Ebi like say U borrow that name from yoruba land?
| |||||
Crossing with one leg Reply
| |||||
ummmh? ReplyCrossing 2 where?
| |||||
to the other junction Reply
| |||||
ummmh? ReplyCrossing 2 where?
| |||||
Error Reply
| |||||
Quote from: teeco on 14-12-2009 04:01 PM to the other junction which of the junctions? well, anyhow dont 4get Ur walking stick as 've decided to cross with one leg.
| |||||
hahahahaha.......you are crossing with one leg??...oya leave the other one here ooo ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
hahahahaha if I hear Reply
| |||||
hear wetin? Reply
| |||||
seems I got supporters to really give Blings some food for thought..... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Teeco, who you dey threaten???............hear wetin sef? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 14-12-2009 04:15 PM Teeco, who you dey threaten???............hear wetin sef? No body
| |||||
Quote from: plainheart on 14-12-2009 02:59 PM Quote from: blings_is_back on 14-12-2009 02:49 PM the thing dey pain the boy badly.... sorry oh!... oga B.I.B. I never start with Ur friend self U say the thing dey pain me, I was only trying to correct the notion, so that una no go think say I b yoruba and mind U I no b man o I b gurl. SEE DENYAL TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: blings_is_back on 9-10-2009 03:20 PM isi nma, afo azu... ire ncha, ukwu anu, onu ezi, eze ule...... tufiakwa gi na wah ooooooooooooo, all dis incantations ontop say yoruba pple dirty, oghene!!!!!!!!!!!!!!!!
| |||||
hahahahahahahahahahah blings u no go fit kill me ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Reply |
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)