Cameroonian Army Kill Nigerians (Page 2)

Date: 16-10-2009 9:11 am (14 years ago) | Author: Alechenu Lawrence
1 [2]
- chiclef79 at 17-10-2009 08:51 AM (14 years ago)
(m)
gv me nuclear bomb mk i go fight dem.... dem de chop plantain oh. wetin u tnk, ppl wey dia bodi de tear jersey na im u wan go fight..i don waka
Posted: at 17-10-2009 08:51 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 17-10-2009 09:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ify9ja on 17-10-2009 06:25 AM
Ha.  We gave them Bakassi now they are killing us?  Tufia.

yeah am disappointed

Posted: at 17-10-2009 09:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyril4christ at 17-10-2009 03:44 PM (14 years ago)
(m)
VERY GOOD.........
Posted: at 17-10-2009 03:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- richprince at 17-10-2009 10:50 PM (14 years ago)
(m)
who post dis thing no even get sense make we go fight ur mate dey dere dey find money u dey say make niger go fight cameroun
Posted: at 17-10-2009 10:50 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- richprince at 17-10-2009 10:58 PM (14 years ago)
(m)
who post dis thing no even get sense make we go fight ur mate dey dere dey find money u dey say make niger go fight cameroun javascript:void(0);javascript:void(0);
Posted: at 17-10-2009 10:58 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Keffejude at 17-10-2009 11:49 PM (14 years ago)
(m)
so wat make we go fight ?
Posted: at 17-10-2009 11:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 18-10-2009 08:20 AM (14 years ago)
(m)
YES MAKE UNA GO FIGHT.................
Posted: at 18-10-2009 08:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- charlie4u at 18-10-2009 05:43 PM (14 years ago)
(m)
ok pls govt should send our millitants back to the guide
since there presence fears the cameroun soilders
Posted: at 18-10-2009 05:43 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cintas1000 at 20-10-2009 04:49 PM (14 years ago)
(m)
Nigeria, make i tell you, "you can never eat ur cake and want it back" this bakassi wey you  wan make young lives go die for, e no be land wey una give Cameroun under treaty to use am punish Biafrans. Una think say we no know history, now na morning for now. Wetin Ojukwu saw last 40 yrs na wetin some pple dey see today about 9ja. make una wait
Posted: at 20-10-2009 04:49 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 23-10-2009 11:46 PM (14 years ago)
(m)
YES MA BRODA NA TRU, I SUGGEST UNA GO PAY ME MAKE I DO SUICIDE BOMB 4 UNA, AM A SUICIDE BOMBER BUT I DON`T GET HURT.
Posted: at 23-10-2009 11:46 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 24-10-2009 03:29 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: cintas1000 on 20-10-2009 04:49 PM
Nigeria, make i tell you, "you can never eat ur cake and want it back" this bakassi wey you  wan make young lives go die for, e no be land wey una give Cameroun under treaty to use am punish Biafrans. Una think say we no know history, now na morning for now. Wetin Ojukwu saw last 40 yrs na wetin some pple dey see today about 9ja. make una wait

i beg commot 4 road make we pass jo if in be better leader why in run when water finish for fish back!!!!!!
Posted: at 24-10-2009 03:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 24-10-2009 01:31 PM (14 years ago)
(m)
OYA PASS EMMAAAAAAAAAAAAAAAA......................NO COME BACK OHHHHHH
Posted: at 24-10-2009 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onuorahuchenna at 24-10-2009 06:20 PM (14 years ago)
(m)
NO MIND DAT EMMANUEL MAKE HE DEY TALK MENTALAKATUBOLU, OGE OBULA ONORO NA IKE UGBO ALA MMADU, ANU OFIA.
Posted: at 24-10-2009 06:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kison at 13-04-2016 03:47 PM (8 years ago)
(m)
NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 13-04-2016 03:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]