As man imitates Christ its no joke as women imitate men in all aspect of life.
Abi na lie?
When a man is called EMMANUEL
Woman say her own na EMMANUELA...
My grandpapa dey answer VICTOR. My grandmama com say her own na VICTORIA.
If man answer CELESTINE Woman say her name na CELESTINA.Man answer JUSTIN Woman Say her name na JUSTINA..
Man answer CHRISTIAN..Woman go kuku answer CHRISTIANA..Man say him b AUGUSTIN Woman must answer AUGUSTINA.Man carry GABRIEL Woman go follow carry GABRIELLA..Nawa o!
Man answer JOSEPH woman say her own na JOSPHINE..
My guy dey answer JESSY, his GF com say ha own na JESSICA.Man is called DANIEL.Woman will be called DANIELLA.
If a man bear's OLIVER, woman go be OLIVIA.
Man carry PHILIMON, woman say she na PHILOMINA.Na waooooo.
So if man come answer EBO Abeg wetin woman go answer

Their copy-copy is not a small sometinz..
Posted: at | |