Posted: at | |
2.0.
| |||||
Quote from: elizatops on 29-01-2009 02:10 PM hmmm.. stilll searching for my crush av u seen them ![]() they've been flushed YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL?
| |||||
no mind am see them for garbage can. Reply
| |||||
l dey Come, make l Begin Write All my Crushes Names ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
haba!! kman.........dis ur head sef...u no fit call dem off hand.... ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
When dem too Plenty, wetin yu Expect? ReplyYu know say na over 200,000 accounts dey Naijapals at all so? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
zie,no use that ur iron teeth take bite my former crush o. Reply
| |||||
why former...una no dey crush again?....shebi na bcos say hin no sabi book ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:18 AM why former...una no dey crush again?....shebi na bcos say hin no sabi book who say kenne no know book? na him teach mazi all the things wey him sabi,teach 07,aj even u. not to talk of prince. i beg my ex crush too much.
| |||||
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:24 AM Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:18 AM why former...una no dey crush again?....shebi na bcos say hin no sabi book who say kenne no know book? na him teach mazi all the things wey him sabi,teach 07,aj even u. not to talk of prince. i beg my ex crush too much.And who says he was Referrin to me? And when was l ever yur Crush? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
make una dey crush dey go Replymi no like crush na mountain dew i like
| |||||
Mountain Dew no reign tay ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 30-01-2009 12:31 AM Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:24 AM Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:18 AM why former...una no dey crush again?....shebi na bcos say hin no sabi book who say kenne no know book? na him teach mazi all the things wey him sabi,teach 07,aj even u. not to talk of prince. i beg my ex crush too much.And who says he was Referrin to me? And when was l ever yur Crush? If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 30-01-2009 12:31 AM Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:24 AM Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:18 AM why former...una no dey crush again?....shebi na bcos say hin no sabi book who say kenne no know book? na him teach mazi all the things wey him sabi,teach 07,aj even u. not to talk of prince. i beg my ex crush too much.And who says he was Referrin to me? And when was l ever yur Crush?
| |||||
fact ReplyIt pays to be good.
| |||||
chineke!!!!!...he don turn mosquito?.....chei!!!....insecticide dey o! ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:49 AM chineke!!!!!...he don turn mosquito?.....chei!!!....insecticide dey o! kill am now wat are you waiting for??? Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
everyone who is unique Reply
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 30-01-2009 05:27 PM Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:49 AM chineke!!!!!...he don turn mosquito?.....chei!!!....insecticide dey o! kill am now wat are you waiting for???
| |||||
eeeeehhhhennnn Replybut ur best food is chicken ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot