Kennee at 24-08-2008 05:38 PM (16 years ago) (m) Onyin plz can i crush you? LOL
wow .. tas wat i like in a guy.... using a respectable and gentle approach... but its hard to see ...cos guys ..some guys ehhhh... the way they insist even insistin on wat is not his ... is just like u imagin a bazuka bomb to blast their f**k heads off... omerta_7 .. keep it up notin do u ....  Hhm, dis one wey u don dey like one thing in d guy so... no be sooo .... u still be mine..  OK
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-08-2008 05:38 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 24-08-2008 06:16 PM (16 years ago) (f) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!! Posted: at 24-08-2008 06:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na so gurl.. u talk true.. Posted: at 24-08-2008 06:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 24-08-2008 06:20 PM (16 years ago) (m) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-08-2008 06:20 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 24-08-2008 07:30 PM (16 years ago) (f) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid... Posted: at 24-08-2008 07:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
walerian at 24-08-2008 07:35 PM (16 years ago) (m) hmmmmmm.......... passing Posted: at 24-08-2008 07:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 24-08-2008 10:33 PM (16 years ago) (m) make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  y u no fit tell a boy say u lyk am?, if d guy head wan big make e big ,dat one na 4 d guy pocket.u don make ur point b say u don make ur point.chikena!! no mean say anything go happen bw una.
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 24-08-2008 10:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 24-08-2008 11:06 PM (16 years ago) (m) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-08-2008 11:06 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 25-08-2008 12:31 AM (16 years ago) (m) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  but u can never be too sure...his head fit shrink instead of swelling Posted: at 25-08-2008 12:31 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 25-08-2008 12:32 AM (16 years ago) (f) lol. Posted: at 25-08-2008 12:32 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 25-08-2008 12:42 AM (16 years ago) (m) lol.
say something now...why the laff Posted: at 25-08-2008 12:42 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 25-08-2008 12:44 AM (16 years ago) (f) lol.
say something now...why the laff  am just laughin.i can see everyone is hvin fun. Posted: at 25-08-2008 12:44 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
chiomsx at 25-08-2008 04:35 AM (16 years ago) (f) make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  y u no fit tell a boy say u lyk am?, if d guy head wan big make e big ,dat one na 4 d guy pocket.u don make ur point b say u don make ur point.chikena!! no mean say anything go happen bw una. i will tell a boy i like him only if he has had an impact on me..not becos i want say make ei head big....how u go tell gitl say u like ei juz so make she swell like garri??no bi even say she don get impact on u?? Posted: at 25-08-2008 04:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chiomsx at 25-08-2008 04:37 AM (16 years ago) (f) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby  ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u?? Posted: at 25-08-2008 04:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 25-08-2008 06:58 PM (16 years ago) (m) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby  ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u??  Just two tons of Chest fat will do, thanks
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 25-08-2008 06:58 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 25-08-2008 10:42 PM (16 years ago) (m)  crushers wanted,crushee available ,me
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 25-08-2008 10:42 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 26-08-2008 12:16 AM (16 years ago) (m)
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-08-2008 12:16 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 26-08-2008 03:59 AM (16 years ago) (f) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby  ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u??  Just two tons of Chest fat will do, thanks  weh..now dat i have but 3 tons??..i don't want you to have sudden death oh!! Posted: at 26-08-2008 03:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-08-2008 12:02 AM (16 years ago) (m) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby  ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u??  Just two tons of Chest fat will do, thanks  weh..now dat i have but 3 tons??..i don't want you to have sudden death oh!!  Bring d Death on Darling, l'm goin ta Heaven after dat
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-08-2008 12:02 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 27-08-2008 01:41 AM (16 years ago) (f) by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!  Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya or sometimes, jus so dat d person head go Big  make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...  Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big  plsss baby  ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u??  Just two tons of Chest fat will do, thanks  weh..now dat i have but 3 tons??..i don't want you to have sudden death oh!!  Bring d Death on Darling, l'm goin ta Heaven after dat  nooo..na hell u di go oh!!how u go die in an illegal crushing act den go heaven?? Posted: at 27-08-2008 01:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |