Posted: at | |
| |||||
JONATHAN FOR LIFE Reply
| |||||
Election strategy Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emmanuel14 on 18-01-2015 11:23 PM thunder fire allah.. God punish Mohammed.. Islam people now don see cheap fuel wey dem go use de burn people during this election... 4ck Islam LMAO .
| |||||
4 sharp pple-Na to buy for gallon full house b4 d price regain. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Thank Mrs Alison Reply
| |||||
Quote from: TABONTE on 18-01-2015 11:05 PM fine woman Sex .....that's all you have in your brain... .
| |||||
it is only i nigeria that some people dont appreciate go things. Replyshould anything good come their way? Jonathan thanks for your care
| |||||
Good Government when OBJ and Others are ruling us how much is the petrol price is it not above 150 naira from 150 to 97 to 87 is it not far better jealous Islamic una no go see better thing for una life since una no appreciate good thing. Reply
| |||||
Oboy which filling station u for buy 150 when obj dey power? U sure say na nigeria u dey dat time, ppl just dey thank this woman when crude oil done fall go 46usd na 10naira dem fit remove from fuel nigeria make we use our sense when crude dey 109usd fuel na 97 nw he dey 46usd dem say make fuel 87, this price suppose dey like 60naira self compare to d fall of oil, make una watch after gej done win election una go pay all d 10naira when dem dash una coz na 120 he dey go by then. Reply
| |||||
After four months of crude oil reduction in d global market,our own clueless FG is just reducing #10 in PMS. They are trying 2 use dat reduction 2 woo voters,GEJ just have 2 go Reply
| |||||
Quote from: TABONTE on 18-01-2015 11:05 PM fine woman guy u dey see well wella oboy no wonder gej no wan pursue am for work
| |||||
Fuel price has been dropping worldwide since the past few months,infact it has dropped by 25% in the past three months.so,if u ppl really want to reduce the price like other countries,it should be by 25% and it means reducing it to73 or 74 naira,not 87 naira Reply
| |||||
election Reply
| |||||
Oh.... really Reply
| |||||
U an ur failed President days are numberd... Reply
| |||||
CRAZY NIGERIA GOVERNMENT SO THEY KNEW BEFORE THAT IT WE BE GOOD TO REDUCE OIL PRICE Reply![]()
| |||||
Liers Reply
| |||||
Just passing Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)