Alfa Impregnates Client’s Wife (Page 9)

Date: 28-10-2009 2:27 am (14 years ago) | Author: uchenna onuorah
1 ... 6 7 8 [9] 10
- blings_is_back at 10-11-2009 02:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onuorahuchenna on  6-11-2009 09:21 PM
Quote from: blings_is_back on  6-11-2009 03:11 PM
na busybody dey worry u..... how e take be ur business eh?.... so i no go follow DP go fellowship again?.... ebi like sey dat tie wey u wear don dey pain u for neck

BLINGS NA THE DAY WEY U GO IMPREGNANT DP NA DAT DAY U GO STOP TO DEY FOLLOW HER UP AND DOWN. ABI NA FOR UR ROOM UNA WAN DO DE FELLOWSHIP?

how u go dey talk like dat na?, i am a chinekelized guy and I wont do such a thing, not even to DP... na for church we dey do the fellowship and u can even attend...
Posted: at 10-11-2009 02:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cyril4christ at 10-11-2009 03:57 PM (14 years ago)
(m)
ARE U SURE BROS EHHHHHHHHHHH
Posted: at 10-11-2009 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 10-11-2009 06:12 PM (14 years ago)
(m)
always sure na......
Posted: at 10-11-2009 06:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sunnyc4real at 11-11-2009 05:48 PM (14 years ago)
(m)
TO CARRY BELLE
Posted: at 11-11-2009 05:48 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- shine1177 at 12-11-2009 12:56 PM (14 years ago)
(m)
Lord have mercy!

Posted: at 12-11-2009 12:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- RomeoBoy at 12-11-2009 05:33 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 12-11-2009 05:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 11:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 10-11-2009 02:18 PM
Quote from: onuorahuchenna on  6-11-2009 09:21 PM
Quote from: blings_is_back on  6-11-2009 03:11 PM
na busybody dey worry u..... how e take be ur business eh?.... so i no go follow DP go fellowship again?.... ebi like sey dat tie wey u wear don dey pain u for neck

BLINGS NA THE DAY WEY U GO IMPREGNANT DP NA DAT DAY U GO STOP TO DEY FOLLOW HER UP AND DOWN. ABI NA FOR UR ROOM UNA WAN DO DE FELLOWSHIP?

how u go dey talk like dat na?, i am a chinekelized guy and I wont do such a thing, not even to DP... na for church we dey do the fellowship and u can even attend...

OK, NA FOR YOUR ROOM UNA DEY DO THE FELLOWSHIP? ANYWAY I WAN ATTEND BUT WAIT MAKE I GO BUY CONDOM BECOZ D.P GO SUFFER TODAY.
Posted: at 13-11-2009 11:46 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 11:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: RomeoBoy on 12-11-2009 05:33 PM
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm

DEM TAKE hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm SWEAR FOR YOU?
Posted: at 13-11-2009 11:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- pancho at 14-11-2009 10:46 AM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin

Posted: at 14-11-2009 10:46 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onuorahuchenna at 16-11-2009 10:05 PM (14 years ago)
(m)
PANCHO DIS ONE WEY U OPEN TEETH, U BE CANNIBAL?
Posted: at 16-11-2009 10:05 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ademola78 at 17-11-2009 02:21 AM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 17-11-2009 02:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onuorahuchenna at 17-11-2009 03:28 AM (14 years ago)
(m)
LOL LOLER LOLEST
Posted: at 17-11-2009 03:28 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- cyril4christ at 17-11-2009 04:52 AM (14 years ago)
(m)
PASSING>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 17-11-2009 04:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onuorahuchenna at 17-11-2009 05:07 AM (14 years ago)
(m)
ABEG  CYRIL PASSER, PASS JOR MAKE I DEY SEE ROAD.
Posted: at 17-11-2009 05:07 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- adegeye at 18-11-2009 04:25 PM (14 years ago)
(m)
God go see them through
Posted: at 18-11-2009 04:25 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- SexyJuly at 18-11-2009 06:01 PM (14 years ago)
(f)
@ topic:
Him do bad? Bcos na Alfa?
Posted: at 18-11-2009 06:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 18-11-2009 08:15 PM (14 years ago)
(m)
OK

Posted: at 18-11-2009 08:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mature-d-don at 15-06-2011 05:16 AM (12 years ago)
(m)
u ryt ecology i feel u
Posted: at 15-06-2011 05:16 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- KINGJHOE at 15-06-2011 05:34 AM (12 years ago)
(m)
Posted: at 15-06-2011 05:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 15-06-2011 07:51 AM (12 years ago)
(m)
Posted: at 15-06-2011 07:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  3. Video of Yahoo Boys Spraying Cash On Pastor During Church Service Stirs Reactions

  4. 42Yr Old Man, Nkwuda Cuts Cousin’s Throat For Demanding Felling Tree Branches In Ebonyi

  5. Photo Of Unknown Woman Reportedly Found Dumped On Abuja Road

  6. VIDEO: Excitement As 2face Idibia And Kizz Daniel Collaborate

  7. Video: Fans In Loggerhead Over Wizkid And Davido's Feud

  8. Borussia Dortmund v PSG: UEFA Champions League S/Final Match,Team News,Goal Scorers And Stats

  9. Two Brothers Arrested For Impersonating NSCDC Commandant On Facebook


THIS WEEK
  1. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  2. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  3. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  4. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  5. GWR Holder, Tunde Onakoya's Parents Gifted A House

  6. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  7. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  8. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  9. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  10. Wunmi Ajiboye Reunites With Estranged Husband, Segun Ogungbe, Days After Dragging Him (Video)


TOP MEMBERS: