Hearthrob at 4-11-2009 11:17 AM (14 years ago) (f) y d woman go court na, na court join dem 2geda in d first place? she neva talk true Posted: at 4-11-2009 11:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok na Posted: at 4-11-2009 11:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mubaji at 4-11-2009 12:07 PM (14 years ago) (m) Some women should stop sleeping around I don't know if there husband don't phyuk them enough
you sound too harsh, has any woman offended you? Posted: at 4-11-2009 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mubaji at 4-11-2009 12:11 PM (14 years ago) (m) what kind of a prayer can alfa pray to mohamed or to setan
whatever the case, give regards to prophets. Posted: at 4-11-2009 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
arsenal1 at 4-11-2009 01:10 PM (14 years ago) (m) THIS ONE NO BI CASE NAH!!!!! ABI THE WOMAN DON GET WETIN SHE WANT,WHY SHE DE CRY FOR HELP....NA PERSON HELP AM START?MAKE SHE END WETIN SHE START NAH? ABEG DP AND BLING I DE FOLLOW UNA FOR BACK JOR.... Posted: at 4-11-2009 01:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Come jor make we go............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 4-11-2009 01:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
make una still wait small Posted: at 4-11-2009 02:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
what kind of a prayer can alfa pray to mohamed or to setan
whatever the case, give regards to prophets. which regards?...... ebi like sey u dey do dat kin thing too Posted: at 4-11-2009 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahaha Blings...you dey vex?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 4-11-2009 03:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
no oh, i jus dey wonder which kin regard the guy want make dem give to the prophet for hammering person wife Posted: at 4-11-2009 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
garly at 4-11-2009 03:42 PM (14 years ago) (m) waiting the husband dey talk him vex? Posted: at 4-11-2009 03:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
pancho at 4-11-2009 03:45 PM (14 years ago) (m) lol
Posted: at 4-11-2009 03:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PASSING AND LOOKING........................ Posted: at 4-11-2009 03:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pancho at 4-11-2009 03:59 PM (14 years ago) (m) come
Posted: at 4-11-2009 03:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
arsenal1 at 4-11-2009 04:46 PM (14 years ago) (m) blings make u no go drink medicine for another person sickness ooo,.dem no de vex put 4 dat kind tin,everybody get em mouth to talk any tin.so let the guy give regards to whosoever he won give regards to...we get positive and negative people for this world,na the negative one bi dat..example lol Posted: at 4-11-2009 04:46 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
phemmy95 at 4-11-2009 04:47 PM (14 years ago) (m) BUT FOR THE ALFA HE IS GO TO B JUDGE ACCORDING TO D LAW OF THE LAW . Really Posted: at 4-11-2009 04:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
arsenal1 at 4-11-2009 04:53 PM (14 years ago) (m) Alfa go force de woman comot for her husband house come gi am belle,and i no sure say he force the woman leg open,na the woman gree for the alfa.so make una forget matter for them....this one na another person sickness nah!!!!make they judge this one make i see. Posted: at 4-11-2009 04:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
starlo at 4-11-2009 05:27 PM (14 years ago) (m) any way sha all follow. whether alfa give her belle or pastor give her belle, all belle na belle. afterall na she take her tiny legs go find alfa, no be alfa go meet her. WOMEN ALWAYS BE PATIENCE, GODS TIME IS THE BEST. Posted: at 4-11-2009 05:27 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
arsenal1 at 4-11-2009 05:38 PM (14 years ago) (m) God Bless you Starlo, women no de think like that,they always want it sharp sharp...she don get am sharp sharp,so make she quite make person hear better thing were de happen for 9ja. Posted: at 4-11-2009 05:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
garba at 4-11-2009 07:11 PM (14 years ago) (m) Na for which place them do the thing........she no talk am for court? A beg we wan hear more Posted: at 4-11-2009 07:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |