Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped (Page 9)

Date: 10-11-2009 8:19 pm (14 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 13
- prince1987 at 13-11-2009 05:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM
U  SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO.

now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo Grin Grin Grin Grin Wink Wink Shocked Shocked
Posted: at 13-11-2009 05:59 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 06:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM
U  SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO.

now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo Grin Grin Grin Grin Wink Wink Shocked Shocked

THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH
Posted: at 13-11-2009 06:09 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- prince1987 at 13-11-2009 06:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM
U  SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO.

now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo Grin Grin Grin Grin Wink Wink Shocked Shocked

THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH

my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol Shocked Roll Eyes Angry
Posted: at 13-11-2009 06:21 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 06:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:21 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM
U  SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO.

now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo Grin Grin Grin Grin Wink Wink Shocked Shocked

THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH

my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol Shocked Roll Eyes Angry

OK SO U WAN MAKE WE TRY ABI? NO PROBLEM BE READY AM READY FOR U.. ABI IGBO AND I NO DEY TAKE MATTER LIKE THIS PLAY SO AM READY FOR U, AND U HAVE TO WATCH OUT.
Posted: at 13-11-2009 06:25 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- prince1987 at 13-11-2009 06:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:25 PM

get ready for the back firing tooo.....take my advice ....tread carefully... u hear...lol
Posted: at 13-11-2009 06:30 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 06:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:30 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:25 PM
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:21 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM
U  SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO.

now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo Grin Grin Grin Grin Wink Wink Shocked Shocked

THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH

my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol Shocked Roll Eyes Angry

OK SO U WAN MAKE WE TRY ABI? NO PROBLEM BE READY AM READY FOR U.. ABI IGBO AND I NO DEY TAKE MATTER LIKE THIS PLAY SO AM READY FOR U, AND U HAVE TO WATCH OUT.

get ready for the back firing tooo.....take my advice ....tread carefully... u hear...lol

OK NA.
Posted: at 13-11-2009 06:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- prince1987 at 13-11-2009 06:46 PM (14 years ago)
(m)
let d party begin.......lol
Posted: at 13-11-2009 06:46 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- AUSTINNTEFREH at 13-11-2009 08:39 PM (14 years ago)
(m)
who be the mad man wey go kidnapp mad man .............
they wan dig hole take cover hole.
Posted: at 13-11-2009 08:39 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- a_roberts at 13-11-2009 08:40 PM (14 years ago)
(m)
Na wao!why is this man kidnapped?
Posted: at 13-11-2009 08:40 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- YSG4REAL at 13-11-2009 09:11 PM (14 years ago)
(m)
abeg oh, who carry my actor 4 me?Huh? Naija mak wen grow up na y must you carry Osofia y not Obj or other thiefs like>>>>>>>>>>
Posted: at 13-11-2009 09:11 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 13-11-2009 10:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: YSG4REAL on 13-11-2009 09:11 PM
abeg oh, who carry my actor 4 me?Huh? Naija mak wen grow up na y must you carry Osofia y not Obj or other thiefs like>>>>>>>>>>

LIKE WHO?
Posted: at 13-11-2009 10:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sandie at 14-11-2009 12:39 AM (14 years ago)
(f)
Hehehehehehe God knows that if i enter naija this time around "thats if i enter"... Its slippers i'l be using to stroll...no car, no cool dressing.... do face like person wey never eat for three days...
hehehee who see me go fear na... lol

Posted: at 14-11-2009 12:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onuorahuchenna at 14-11-2009 12:45 AM (14 years ago)
(m)
SEE WETIN U DEY THINK. IF U THINK THAT`S THE ONLY WAY U CAN ESCAPE THEM NA EM BE SAY U DON FAIL, IF U DEY LIKE PERSON WEY NEVER CHOP SINCE THREE DAYS, ANYBODY WEY SEE PERSON WEY DEY CHOP WELL GO KNOW UNLESS U NO DEY CHOP WELL.LOL
Posted: at 14-11-2009 12:45 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sandie at 14-11-2009 12:54 AM (14 years ago)
(f)
Lol I thought u were on ur way to ur Gf's house... U no go again?

Posted: at 14-11-2009 12:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onuorahuchenna at 14-11-2009 01:08 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sandie on 14-11-2009 12:54 AM
Lol I thought u were on ur way to ur Gf's house... U no go again?

WETING CONCERN U? U WAN MAKE I BRANCH FOR YOUR HOUSE? BEFORE I TAUGHT WE HAVE WOMAN RAPPER BUT NOW NA MAN RAPPER U BE.
Posted: at 14-11-2009 01:08 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- pato-nwanna at 14-11-2009 03:54 AM (14 years ago)
(m)
Its a shame, it is really a shame!!! if u r a kidnapper out there, it is a shame to this country
Posted: at 14-11-2009 03:54 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onuorahuchenna at 14-11-2009 04:23 AM (14 years ago)
(m)
OK, WE DON HEAR.
Posted: at 14-11-2009 04:23 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onowu20 at 14-11-2009 05:30 AM (14 years ago)
(m)
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Posted: at 14-11-2009 05:30 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- pato-nwanna at 14-11-2009 05:33 AM (14 years ago)
(m)
abeg make una begin arrange the ransome money no be only to dey talk for mouth, if u r concerned send ur check, my account is open
Posted: at 14-11-2009 05:33 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- luckyjah at 14-11-2009 09:12 AM (14 years ago)
(m)
ISN'T THIS RATHER AN INSANE ACT?
THERE HAS NEVER BEEN A GOOD MEMEORY OF NAIJA OUTSIDE THE WORLD,INSTEAD BAD NEWS....
ISN'T THIS RATHER A BLACK DENT ON WE YOUNG NIGERIANS WHO ARE ABROAD SEEKING FOR OUR GREEN PASTURES?
 I SUGGEST THAT THE KIDNAPPERS BE APPREHENDED AND BE SENTENSED TO DEATH BY HANGINGIF THAT WIL;L BE THE ONLY SOLUTION TO STOPING THIS RUBBISH
Posted: at 14-11-2009 09:12 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 13