brightossy at 27-11-2009 09:21 AM (15 years ago) (m) Dance alanta 4 ha Posted: at 27-11-2009 09:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 27-11-2009 09:46 AM (15 years ago) (m) by killing anybody that come around her Posted: at 27-11-2009 09:46 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
humblej at 27-11-2009 09:48 AM (15 years ago) (m) by killing anybody that come around her
Abi u go commit murder just for the sake a girl?
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 27-11-2009 09:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
RosemaryI at 27-11-2009 09:55 AM (15 years ago) (f) Dance alanta 4 ha
that dance wey dey make person wan run 4 cover.  walk straight and talk to her abeg. Posted: at 27-11-2009 09:55 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmkay at 27-11-2009 12:51 PM (15 years ago) (m) my guy na the same tin me and you dey oooh, na so my owen baby der do me both with the surprise and me love her,ladies why be say una no de love de guy wea de love una na person wea go eat una and go away? Posted: at 27-11-2009 12:51 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Akpan01 at 27-11-2009 12:58 PM (15 years ago) (f) SLAP AM TWICE LET AM WAKE UP N SEE XDXDXD
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-11-2009 12:58 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmkay at 27-11-2009 01:00 PM (15 years ago) (m) that dance wey dey make person wan run 4 cover.  walk straight and talk to her abeg. rosemary can i take you out pls now. u be fine baby Posted: at 27-11-2009 01:00 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
emmkay at 27-11-2009 01:08 PM (15 years ago) (m) abi my guy, some time de baby dem da make guys de chet on dem u go love her pretend or love another mugu Posted: at 27-11-2009 01:08 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Blackbod at 27-11-2009 01:22 PM (15 years ago) (m) rape
wt do u mean by rape,u rape,u find urself in cage Posted: at 27-11-2009 01:22 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Akpan01 at 27-11-2009 02:27 PM (15 years ago) (f) WASH HER PANT WITH BLEACH XDXDXD
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-11-2009 02:27 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 27-11-2009 03:02 PM (15 years ago) (m) hmmmm
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 27-11-2009 03:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 27-11-2009 03:05 PM (15 years ago) (f) hmmmm
WEAR HANDGLOW BEFORE U USE AM
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-11-2009 03:05 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Raybigboy at 27-11-2009 04:48 PM (15 years ago) (m) carry am comot around that kin 3pm wen sun dey shine wella den make u kneel down for main road tell am sey u like am wella, sey u don dey try let am know sey u like am wella......... Posted: at 27-11-2009 04:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akpan01 at 27-11-2009 05:00 PM (15 years ago) (f) LOOOOOOOOOOL
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 27-11-2009 05:00 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
gimac at 27-11-2009 06:00 PM (15 years ago) (m) by killing anybody that come around her
Abi u go commit murder just for the sake a girl? more to that Posted: at 27-11-2009 06:00 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
chegzy at 29-11-2009 08:26 PM (15 years ago) (m) u really need to suprise her and do smthing crazy u know, crazy Posted: at 29-11-2009 08:26 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 1-12-2009 03:30 PM (15 years ago) (m) phyuk her emmgy you are wrong not rape is phyuk..
mmmmm....  u serz?
2.0. Posted: at 1-12-2009 03:30 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 1-12-2009 03:32 PM (15 years ago) (f) kai kai
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 1-12-2009 03:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |