just2sexy at 3-12-2009 02:13 AM (15 years ago) (m) U neva sleep? Wetin be time there? And how far dat thing wey u promise nah?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 3-12-2009 02:13 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 02:40 AM (15 years ago) (m) U neva sleep? Wetin be time there? And how far dat thing wey u promise nah?
you dey craze Na woman dey sleep for Afternoon
Posted: at 3-12-2009 02:40 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 3-12-2009 02:43 AM (15 years ago) (m) Nah night here nah, so how far dat stuf? Ur man dry oh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 3-12-2009 02:43 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 02:46 AM (15 years ago) (m) Nah night here nah, so how far dat stuf? Ur man dry oh
Log in make we chat
Posted: at 3-12-2009 02:46 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 3-12-2009 02:47 AM (15 years ago) (m) I no fit log into messenger i no knw why, u fit mail me??
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 3-12-2009 02:47 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 02:50 AM (15 years ago) (m) Ok No wahala But I dey Hungry now make I Enter dinning room i dey come
Posted: at 3-12-2009 02:50 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 3-12-2009 02:53 AM (15 years ago) (m) Ok. I fit don slip b4 u come oh. Abeg no 4get 2 mail me. I dey expect thanks
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 3-12-2009 02:53 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 03:41 AM (15 years ago) (m) I don come back
Posted: at 3-12-2009 03:41 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nah night here nah, so how far dat stuf? Ur man dry oh
lol mr general, teeco 2 d rescue Posted: at 3-12-2009 11:01 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 11:05 AM (15 years ago) (m) Nah night here nah, so how far dat stuf? Ur man dry oh
lol mr general, teeco 2 d rescue  you no know weytin we dey discus
Posted: at 3-12-2009 11:05 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lyinka at 3-12-2009 11:12 AM (15 years ago) (m) why you con dey discuss am here
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 3-12-2009 11:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka i beg help me ask am. if somebody say he dey dry which orda meaning u want attach 2 am again. Posted: at 3-12-2009 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 3-12-2009 11:29 AM (15 years ago) (m) no mind am
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 3-12-2009 11:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no mind am yor Posted: at 3-12-2009 11:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
asaph at 3-12-2009 12:05 PM (15 years ago) (m) i no mind am yor
how are you Mr. Posted: at 3-12-2009 12:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 01:21 PM (15 years ago) (m) why you con dey discuss am here
who talk to you
Posted: at 3-12-2009 01:21 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
y u dey vex? Posted: at 3-12-2009 01:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 3-12-2009 01:28 PM (15 years ago) (m) hm
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 3-12-2009 01:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 01:34 PM (15 years ago) (m) y u dey vex?
I no dey vex with you  Na this Scrap
Posted: at 3-12-2009 01:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 3-12-2009 02:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |