myragonza at 1-08-2008 09:08 AM (16 years ago) (f) single women are forming..... single women form now. thats true 
i said..."forming"....not form....
Posted: at 1-08-2008 09:08 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
single women are forming.....
single women form now. thats true  i said..."forming"....not form.... ok am adding ing. does that completes it? Posted: at 1-08-2008 12:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tjbabi at 1-08-2008 04:02 PM (16 years ago) (f) we too dey form guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself Posted: at 1-08-2008 04:02 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
walerian at 1-08-2008 04:08 PM (16 years ago) (m) abeg no strong head for me cos i get sledge hammer for here. see, its okay for a guy to go after a gurl but not fair for a gurl to keep him stressin. y'all know the kinda guys u want. dont u? Posted: at 1-08-2008 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes i do.... Posted: at 1-08-2008 04:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
walerian at 1-08-2008 04:25 PM (16 years ago) (m) good. so dont kill him b4 u smooch him. lol Posted: at 1-08-2008 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
we too dey form
guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself
but d point is , u dont need to form.. when u know say u go still say yes.. but small shakara good sha Posted: at 2-08-2008 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femmie9 at 3-08-2008 09:34 PM (16 years ago) (m) darkocean na true.na the over shakara we dey complain abt afterall na hlp we dey hlp ourselves. Posted: at 3-08-2008 09:34 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
tender at 3-08-2008 11:25 PM (16 years ago) (f) we too dey form
guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself
but d point is , u dont need to form.. when u know say u go still say yes.. but small shakara good sha u know god thin is not easy to get. u need to work hard 4 it. Posted: at 3-08-2008 11:25 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
we too dey form
guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself
but d point is , u dont need to form.. when u know say u go still say yes.. but small shakara good sha u know god thin is not easy to get. u need to work hard 4 it.  whats d good thing tender, we both helping each other, Posted: at 4-08-2008 01:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tender at 4-08-2008 01:48 AM (16 years ago) (f) we too dey form
guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself
but d point is , u dont need to form.. when u know say u go still say yes.. but small shakara good sha u know god thin is not easy to get. u need to work hard 4 it.  whats d good thing tender, we both helping each other, Posted: at 4-08-2008 01:48 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
we too dey form
guys,God knw say i don tire 4 una...if girl accept ur offer witout stress,una go talk say she 2 cheap...if she com strong head small,u knw? as fine babe concern,una go talk say she 2 dey 4m,which one person go com do? well as 4 me,i hav decided 2 pls myself
but d point is , u dont need to form.. when u know say u go still say yes.. but small shakara good sha u know god thin is not easy to get. u need to work hard 4 it.  whats d good thing tender, we both helping each other,  Posted: at 4-08-2008 02:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tender at 4-08-2008 02:50 AM (16 years ago) (f) what are u open ur teeth 4? Posted: at 4-08-2008 02:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 4-08-2008 07:38 AM (16 years ago) (f) lol.yes oooo.big Amen.
still amaze me ur single.. lol.why did u say tht?.there are so many single girls out there,the rate is increasin. Posted: at 4-08-2008 07:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 4-08-2008 10:35 AM (16 years ago) (f) single women are forming.....
single women form now. thats true  i said..."forming"....not form.... ok am adding ing. does that completes it? not really.....coz its two different meanings....
Posted: at 4-08-2008 10:35 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
macgreat at 25-06-2009 02:00 PM (15 years ago) (m) Sha dem still dey Form?...
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 25-06-2009 02:00 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ngfineface at 2-09-2015 10:27 AM (9 years ago) (f) Its just to belong Posted: at 2-09-2015 10:27 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
some of us... not all Posted: at 2-09-2015 03:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |