



Posted: at | |
Quote from: Akpan01 on 10-12-2009 05:43 PM Quote from: HOPEA23 on 10-12-2009 05:18 PM the lady wink you back ![]() ![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
hope!.... hope!!....... hope!!! Reply
| |||||
yes my love...hope is here ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
u sure sey na me be ur love? Reply
| |||||
see question ohh Replyyou nor love me again ,you don go looked for another woman already? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
i dey look many women since na... i need get option of choice Reply
| |||||
but do you still love me? ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 10-12-2009 04:23 PM I hate smokers One dey dis Site wey l Love Well Well ooo ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 10-12-2009 06:07 PM Quote from: Priceless-jewel on 10-12-2009 04:23 PM I hate smokers One dey dis Site wey l Love Well Well ooo ![]() ![]() "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us love mogul...anyways i'm off Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us hahhahhah but you fit join your own salary ..we go droup the two salary together then e go do us sweetie.@kenneee which level self... one daydis site wey you love..waiting go happen to ma? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: xter on 10-12-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us love mogul...anyways i'm off![]() "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: xter on 10-12-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us love mogul...anyways i'm offsee dis my guy sef.... u wan make i love woman wey go be liability to me?.... no be for dis life abeg
| |||||
Quote from: xter on 10-12-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us love mogul...anyways i'm offLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 10-12-2009 06:12 PM Quote from: xter on 10-12-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us love mogul...anyways i'm offi mean you nor go support me LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
why him go support u kwan?.... or u go fit love conductor? Reply
| |||||
Quote from: oyez on 9-12-2009 07:24 PM it depends on what she smokes. If na cigarette...she's cheap. if na igbo-weed...she's nasty. if na cuban cigar...she's got class. but i still won't date her. oyezzzzzzz ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 10-12-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 10-12-2009 06:06 PM i no fit love conductor oh!.... because money wey u go dey get for ur trip no go do us hahhahhah but you fit join your own salary ..we go droup the two salary together then e go do us sweetie.@kenneee which level self... one daydis site wey you love..waiting go happen to ma? Emmm... l go Love yu Join too na ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Akpan01 on 10-12-2009 06:09 PM Quote from: Kennee on 10-12-2009 06:07 PM Quote from: Priceless-jewel on 10-12-2009 04:23 PM I hate smokers One dey dis Site wey l Love Well Well ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)