brightossy at 12-12-2009 10:51 AM (15 years ago) (m) Anybody dey die 4 me here? Na dat person i go love Posted: at 12-12-2009 10:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
is dis love, is dis love that am feeling
yes. guy hw far I dey bro..... where u dey now sef? Posted: at 12-12-2009 10:58 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
obrien at 12-12-2009 11:05 AM (15 years ago) (m) 1st all confirm me as ur pal Posted: at 12-12-2009 11:05 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
1st all confirm me as ur pal
dat one no be wahala na....... Posted: at 12-12-2009 11:15 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
obrien at 12-12-2009 11:18 AM (15 years ago) (m) trick dad na luv abi na wetin? Posted: at 12-12-2009 11:18 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
i wonder oh Posted: at 12-12-2009 11:23 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
trick dad na luv abi na wetin? na my ex babe, am lookin for new one now. Posted: at 12-12-2009 01:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1st all confirm me as ur pal
dat one no be wahala na....... NP is good ooo see how it units 2 friends, dem dey dmgs Posted: at 12-12-2009 01:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 12-12-2009 01:28 PM (15 years ago) (m) i m in love with Ebony cutie, help me beep her pls Posted: at 12-12-2009 01:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i m in love with Ebony cutie, help me beep her pls
ok dude, pls send me her number, make i holla her and also whats ur name. ist luvvy Posted: at 12-12-2009 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sorry the number ur calling is engaged at the moment... pls try another babe Posted: at 12-12-2009 02:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
i have not yet get d number. am waitin Posted: at 12-12-2009 02:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin u wan use the number do again?, u no hear sey the babe dey engaged abi u wan put asunder? Posted: at 12-12-2009 02:42 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy sais his in love with ebony, he say make i peep her, so am requestin her number to peep her Posted: at 12-12-2009 02:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 12-12-2009 05:14 PM (15 years ago) (m) Pimping Posted: at 12-12-2009 05:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 12-12-2009 09:07 PM (15 years ago) (m) Wetin dey happen here.. i hereby summon all of u to the court room in Abuja for clarification.  e no fit help  Then in this situation the case has been adjourn till next summer holiday... all accused persons will remain in detaintion till futher notice. Court !!
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 12-12-2009 09:07 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
What! Posted: at 12-12-2009 09:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 12-12-2009 09:40 PM (15 years ago) (f) i m in love with Ebony cutie, help me beep her pls
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 12-12-2009 09:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 12-12-2009 09:43 PM (15 years ago) (m) lol...see face
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-12-2009 09:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
erikaakpan at 12-12-2009 09:47 PM (15 years ago) (f) i cant see urs...wat ae u lookin at?
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 12-12-2009 09:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |