Posted: at | |
| |||||
Quote from: monasea on 4-01-2010 10:26 AM he still need to develop, music is not static Life is not static......................
| |||||
Quote from: pp1973pp on 7-05-2010 09:18 PM I am the best, followed by P-SQUARE before 2-Face. That's how the ratings goes. hu dash monkey banana.. hu b dem psquare.. 4k it manhh 2face is far more berra dan dem..
| |||||
nt at all Reply
| |||||
2face no be the best shall but de baba too much ohooo.. because every thing about am dey very different i just like am shall Reply
| |||||
Make we appreciate wetin we get. Tuface na the best for Africa o!!! I don hear plenty African artistes but mein Tuface is the booooooom!!! Reply
| |||||
Let's continue 2 watch his trend,He's good no doubt. Reply
| |||||
Tuface is not the best rather the titled song of African Queen is taking him places u cant imagine and also giving him a wonderful and powerful position Reply
| |||||
Quote from: sweety2010 on 22-07-2010 12:10 AM Tuface is not the best rather the titled song of African Queen is taking him places u cant imagine and also giving him a wonderful and powerful position
| |||||
2FACE is d ''BESTEST'' in AFRICA Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: simele on 21-05-2010 12:45 PM tu baba na him be best just Guy dem dey ask of somthin else; yo0u dey talk abt anoda thing2baba is the best if you like am or not.....You be bad belle
| |||||
No. ReplyBe yourself.
| |||||
2baba na the number on for nigeria infact african! Reply
| |||||
yep he is da best Reply![]()
| |||||
Quote from: tkelgina on 24-05-2010 10:42 PM which 2face de one wey de play music wey de pregnant women like goals, abeg dat boy case toomuch , enobi any body mek him remove him hand from people wife, small boi think like a man jare, u never phyuk woman b4?u know how many abortion wey she don do 4 u,this guy ikno sey u kno pass common entrance exam because if they ask u qst u go ans anod tin.ses the qst.again is Tuface truely african best?en u dey here dey talk anoda tin .old boy blend ur thinking.
| |||||
He's one of the best Reply
| |||||
UNA NO SERIOUS, HOW 2FACE GO COME B D BEST LISTEN WELL OR U NO REMEMBER SAY OTHER PEOPLE DEY LIK PSQUARD AN D REST SO RELAX. LISTEN AGAIN B4 U CHOSE Reply
| |||||
Quote from: commybaby on 4-08-2010 10:42 AM UNA NO SERIOUS, HOW 2FACE GO COME B D BEST LISTEN WELL OR U NO REMEMBER SAY OTHER PEOPLE DEY LIK PSQUARD AN D REST SO RELAX. LISTEN AGAIN B4 U CHOSE omo he be d best p square na numba 2 but i ey fear say make dem no collect am for him hand
| |||||
Well for now he's trying, i go with him Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)