
Its being long that I touch my pad. I may lay hold of it this weekend just as the season begins!
Posted: at | |
![]() Its being long that I touch my pad. I may lay hold of it this weekend just as the season begins! ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
U no sabi english i beg use pidgin, i beg no be by force to use english. ReplyWhich kin wahala be this. No need to form especially for here. Me no no english but d mistakes u dey try correct don tire me. And it's "touched" not touch as na past tence. I beg use pidgin next time. At least u correct the "being" i give u dat.
| |||||
For your info. I also had that in mind to be corrected. My policy never change, I don't overdo something in order not to get everything messy... I speaks pidgin as well only if you have been following my writeup. Except they born yesterday.. Reply![]() ![]()
| |||||
how can u "speaks pidgin"..? Replyi tire for u o.. e be like say u get mental issues and u post say u wan marry.. anyway dem dey allow dem marry for dat yaba.
| |||||
yes o.. thats your yaba language. speaks and not speak.. lolz Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickieponga on 8-08-2015 12:28 AM how can u "speaks pidgin"..? i tire for u o.. e be like say u get mental issues and u post say u wan marry.. anyway dem dey allow dem marry for dat yaba. come u dey chop cockroach think say na crayfish abi......hia na joke forum no be english teaching class....the earlier u understand it...the beta for u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-08-2015 05:58 AM come u dey chop cockroach think say na crayfish abi......hia na joke forum no be english teaching class....the earlier u understand it...the beta for u jossy u Don da matd again ba? leave dz guy let him deal with dz franel or frypan Wa won show Hm self say e go school? dickie finish him I da ur back cockroach wan do swag for fowl market general overseer
| |||||
Quote from: franel on 7-08-2015 10:04 PM ![]() general overseer
| |||||
@ justmak Replytank u o my bro e dey correct english to pidgin and vice versa me na pidgin i dey write and speak as well and i no care to correct anytin. im tink say na only im go skool. butter no be monkey food o mr franel..
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-08-2015 05:58 AM come u dey chop cockroach think say na crayfish abi......hia na joke forum no be english teaching class....the earlier u understand it...the beta for u So na u franel dey chop una fit unasef e no shock me anyway
| |||||
Just imagine how bird brain talks? #mumu Reply![]() ![]()
| |||||
@Jossy, tell ram more about his appetizer. Look at how he even eats his favorite meat; wall gecko and birdbugs in the public.. no shame at all.... What sort of creation does this kind belongs? Reply![]() ![]()
| |||||
@Justmak, Woah! Truly, there is joy in madness in which only a mad man knows, that is for you to have laughed your head off. You need a special screw in your head for confronting your elders in your animalistic way. For your info. I am at the mercy of God's hands. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: justmak on 9-08-2015 11:01 AM jossy u Don da matd again ba? leave dz guy let him deal with dz franel or frypan Wa won show Hm self say e go school? willieie finish him I da ur back cockroach wan do swag for fowl market dis boy I don tell u make u no dey take snuff b4 coming here.....and u now u still carry am come again....go kneel down and raise up ur right leg Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() oya jossy bring cane make them chop 5 strokes each
| |||||
Quote from: franel on 9-08-2015 05:06 PM Just imagine how bird brain talks? #mumu i dey talk according to ur understanding as u no get brain at all.. not even bird brain...
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2015 08:27 PM dis boy I don tell u make u no dey take snuff b4 coming here.....and u now u still carry am come again....go kneel down and raise up ur right leg jossy e be like u Don d 4get me oo I go soon us otapiapia do tea for u one of ds dayz bt w8t make I bury franel first that boi brain da sag general overseer
| |||||
no blame jossy na franel dey poke am now... Reply
| |||||
if this ur symptoms persist after one week.....go see ur sychia doctor ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)