WOW! President Buhari's First Daughter, Zahra Buhari Signs As NGO Ambassador (Photos) (Page 3)

Date: 11-08-2015 5:54 am (9 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 2 [3]
- chealseafc at 11-08-2015 07:36 PM (9 years ago)
(m)
dis one wey be like chinko.
she go fit ajanni shaaa.
Posted: at 11-08-2015 07:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chealseafc at 11-08-2015 07:38 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: OlasubomiD on 11-08-2015 07:30 PM
very pretty lady

you no wan miss dis #10k at all.
u dey take vex dey pursue am.
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-08-2015 07:38 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chivicol at 11-08-2015 10:19 PM (9 years ago)
(m)
Anything u do dey must talk, some nah jealousy others nah illiteracy
Posted: at 11-08-2015 10:19 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- sexilia at 13-08-2015 11:50 PM (9 years ago)
(f)
Ngo means non governmental  organisation. Understand something b4 making comment plssssss. 
Posted: at 13-08-2015 11:50 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- dickieponga at 13-08-2015 11:55 PM (9 years ago)
(m)
@ victorstic1 and beneno,
Una too late na me be No. 1 for queue....
Posted: at 13-08-2015 11:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 13-08-2015 11:59 PM (9 years ago)
(m)
I beg make una no define NGO for people wey no dey current
make dem go google am..Dis place no be class room..
Posted: at 13-08-2015 11:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- wattzyduke at 14-08-2015 12:29 AM (9 years ago)
(m)
omo family diastema. BT y she n d fada d wear on top of glass.babe  I love ur diastema
Posted: at 14-08-2015 12:29 AM (9 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions