Calabar Girls (Page 4)

Date: 26-12-2009 12:49 pm (15 years ago) | Author: just2sexy
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13
- humblej at 27-12-2009 10:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:56 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:52 PM
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:39 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:33 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 09:41 AM
Na suicide dem be, but not bomb? na him be say dey no go fit kill person complete
na true sha,cos benue girls 2 r hotter dan fire Tongue

cheii.. so Benue girls dey hot reach like that. wonders of burning furnace !! I wan 2 get burned abit.
alright dis is d addy,no 5 turgal street off Elly road,benue.but don't tell any1 dat i gave u d addy;D Grin Grin Tongue

ottioo, u don file the address already.. haba so u dey go there b4 ? cheii  Shocked Shocked, i no go tell anyone say na u give me. i go take idea branch in there.
Lol, U no go tell any one, agreed..., So have u gone? or u still the brach branch for all dem corner roads wey lead to the hideout?

Posted: at 27-12-2009 10:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 27-12-2009 11:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: humblej on 27-12-2009 10:35 PM
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:56 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:52 PM
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:39 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:33 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 09:41 AM
Na suicide dem be, but not bomb? na him be say dey no go fit kill person complete
na true sha,cos benue girls 2 r hotter dan fire Tongue

cheii.. so Benue girls dey hot reach like that. wonders of burning furnace !! I wan 2 get burned abit.
alright dis is d addy,no 5 turgal street off Elly road,benue.but don't tell any1 dat i gave u d addy;D Grin Grin Tongue

ottioo, u don file the address already.. haba so u dey go there b4 ? cheii  Shocked Shocked, i no go tell anyone say na u give me. i go take idea branch in there.
Lol, U no go tell any one, agreed..., So have u gone? or u still the brach branch for all dem corner roads wey lead to the hideout?

abi oo, bros i no go tell anyone oo, i go just prepare secret go, but u fit go with me as u don know already  Grin Grin

Posted: at 27-12-2009 11:25 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- humblej at 27-12-2009 11:28 PM (15 years ago)
(m)
Ok, invitation accepted.....

Posted: at 27-12-2009 11:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adedupcy at 27-12-2009 11:29 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 11:25 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 10:35 PM
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:56 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:52 PM
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 05:39 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:33 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 09:41 AM
Na suicide dem be, but not bomb? na him be say dey no go fit kill person complete
na true sha,cos benue girls 2 r hotter dan fire Tongue

cheii.. so Benue girls dey hot reach like that. wonders of burning furnace !! I wan 2 get burned abit.
alright dis is d addy,no 5 turgal street off Elly road,benue.but don't tell any1 dat i gave u d addy;D Grin Grin Tongue

ottioo, u don file the address already.. haba so u dey go there b4 ? cheii  Shocked Shocked, i no go tell anyone say na u give me. i go take idea branch in there.
Lol, U no go tell any one, agreed..., So have u gone? or u still the brach branch for all dem corner roads wey lead to the hideout?

abi oo, bros i no go tell anyone oo, i go just prepare secret go, but u fit go with me as u don know already  Grin Grin
but i told u not 2 tell anyone Angry
Posted: at 27-12-2009 11:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- humblej at 27-12-2009 11:31 PM (15 years ago)
(m)
Plz, pardon him, na only me him just dey invite; Ok we no go tell another person Grin Lips Sealed

Posted: at 27-12-2009 11:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adedupcy at 27-12-2009 11:36 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: humblej on 27-12-2009 11:31 PM
Plz, pardon him, na only me him just dey invite; Ok we no go tell another person Grin Lips Sealed
okez  Grin Tongue Lips Sealed
Posted: at 27-12-2009 11:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 27-12-2009 11:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 11:36 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 11:31 PM
Plz, pardon him, na only me him just dey invite; Ok we no go tell another person Grin Lips Sealed
okez  Grin Tongue Lips Sealed


Shebi u hear am, i didnt tell anyone, i only invited him to accompany me. We will not tell anyone at all..  Cheesy

Posted: at 27-12-2009 11:41 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- adedupcy at 27-12-2009 11:42 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 27-12-2009 11:41 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 11:36 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 11:31 PM
Plz, pardon him, na only me him just dey invite; Ok we no go tell another person Grin Lips Sealed
okez  Grin Tongue Lips Sealed
Kiss Lips Sealed


Shebi u hear am, i didnt tell anyone, i only invited him to accompany me. We will not tell anyone at all..  Cheesy
Posted: at 27-12-2009 11:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 27-12-2009 11:45 PM (15 years ago)
(m)
l Don Hear Already, Oya make we dey Enter the Place Cool

Posted: at 27-12-2009 11:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 27-12-2009 11:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 27-12-2009 11:45 PM
l Don Hear Already, Oya make we dey Enter the Place Cool

 U fit go with us shaa, but i didnt tell u oo, na only Invite i invite u  Cheesy Cheesy

Posted: at 27-12-2009 11:50 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- humblej at 27-12-2009 11:53 PM (15 years ago)
(m)
Na only invitation Period!

Posted: at 27-12-2009 11:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 27-12-2009 11:53 PM (15 years ago)
(f)
i dey go try am..

Posted: at 27-12-2009 11:53 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 27-12-2009 11:58 PM (15 years ago)
(m)
Cheii... na only invitation ooo, after this Car don full, no space again

Posted: at 27-12-2009 11:58 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- humblej at 27-12-2009 11:58 PM (15 years ago)
(m)
Who invited U?

Posted: at 27-12-2009 11:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- humblej at 28-12-2009 12:00 AM (15 years ago)
(m)
Make we cuku ma close the door before i go full, cos i see say plenty ppl eyes dey there

Posted: at 28-12-2009 12:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adedupcy at 28-12-2009 01:08 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: humblej on 28-12-2009 12:00 AM
Make we cuku ma close the door before i go full, cos i see say plenty ppl eyes dey there
>:(better ohhh.
Posted: at 28-12-2009 01:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 28-12-2009 02:06 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: adedupcy on 28-12-2009 01:08 AM
Quote from: humblej on 28-12-2009 12:00 AM
Make we cuku ma close the door before i go full, cos i see say plenty ppl eyes dey there
>:(better ohhh.


Doors closed, no more space  Wink

Posted: at 28-12-2009 02:06 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 28-12-2009 07:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:33 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 09:41 AM
Na suicide dem be, but not bomb? na him be say dey no go fit kill person complete
na true sha,cos benue girls 2 r hotter dan fire Tongue
but not hoter than calabar babes

Posted: at 28-12-2009 07:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 28-12-2009 07:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 28-12-2009 07:07 PM
Quote from: adedupcy on 27-12-2009 05:33 PM
Quote from: humblej on 27-12-2009 09:41 AM
Na suicide dem be, but not bomb? na him be say dey no go fit kill person complete
na true sha,cos benue girls 2 r hotter dan fire Tongue
but not hoter than calabar babes


Talking 4rm experience,, hmm tell me about it, is good i never move the car, maybe i will change direction  Grin Grin

Posted: at 28-12-2009 07:17 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- sidoffie at 28-12-2009 07:59 PM (15 years ago)
(m)
kai me i no fear them ooooooooooooooooh.u no no se hi get somthing wey calabar girls go see run aby u never hear say aboky prick go make calabar girl pick race.abeg go bring am come she go tire oooooooooooooooooooooo.
Posted: at 28-12-2009 07:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13

Featured Discussions