Nollywood actress, Toyin Aimakhu was the guest speaker at University Of Lagos Department of Industrial Relations And Personnel Management final year students seminar. And she dazzled in pink dress. The Actress was styled by Tolumi Abiola. More photos after the cut..
Posted: at 4-09-2015 12:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac
me no know say jobless people many for naija ooh..so na 60.000naira dey make una no dey sleep again..even women don join dey race,,see that one that call her self ngfineface ,,she no get work ..60.000 don run nigerians mad...what a shame..piliticaguru u go work hard this time..because na woman dey your back,,if she no go use honeypot win this month.. ..
Posted: at 4-09-2015 04:39 AM (9 years ago) | Addicted Hero

AM LOOKING FOR SIX MEN AND THREE WOMEN TO WORK AT MY FISHFARM IN LAGOS..A MONTH IS 20.000 TO 25.000NAIRA ..IF U NEED JOB PLEASE INBOX ME...BUT PLEASE U MOST BE A FAMILY MAN OR WOMAN..I DONT NEED YOUNG PEOPLE THERE ..THEM DEY THIEF TOO MUCH..
Posted: at 4-09-2015 04:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero
me no know say jobless people many for naija ooh..so na 60.000naira dey make una no dey sleep again..even women don join dey race,,see that one that call her self ngfineface ,,she no get work ..60.000 don run nigerians mad...what a shame..piliticaguru u go work hard this time..because na woman dey your back,,if she no go use honeypot win this month.. ..
Posted: at 4-09-2015 04:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Asksmeagain at 4-09-2015 05:16 AM (9 years ago) (f)
Mr dickman, u are one hell of a crazy man lol. Abeg leave political guru man alone. To u #60.000 may be three to four days pay check, but for some student like poli-guru that can take care of one or two semester fees. All hands are not equal
compromise is an inherent part of a relationship
Posted: at 4-09-2015 05:16 AM (9 years ago) | Upcoming
Una no dey hear sumtin.... Na 5 people go win sumtin dis month. 1st and 2nd is 15k, 3rd 4th and 5th is 10k, total of 60k. No be one person go win 60k, ok?
Posted: at 4-09-2015 07:36 AM (9 years ago) | Hero