Hmm some people self' Is eastern Europe not part of the world or do you know that girl in question? one more question please, Did you expect him to marry the daughter of Obama, Kim Kadesian, Daina Rose, Amber Rose Or Ini Edo? just a question. To ansa ur question eastern europeans r d most racist ppl i have ever met in my life and i mean all over europe. If u even marry one at least make sure say she be sometin wey be say ppl like me no go fit talk. Na cleaners most of dem be and no disrespect to igbos na una dey marry anytin for europe... See ppl like like Seal, Henry(Arsenal) dey marry beta women and i expect someone like Jim wey don date beta women for Africa go one step beta. But he went 10 steps low. Open ur eyes and see d beta women wey big boys(stars) dey date to make d headlines.. Obviously u wouldn't see my point cos ur in d same class as him. U tink say dat girl beta pass all d naija, african or western european girls...? Most lowlife europeans especially d ugly ones for London na african guys dem hang around wit, u will never see a typical white english guy wit an eastern european..Never... I beg tell me which job she dey do or wetin she dey involved in since me i no no.. But if na big star we go don hear am.. E be like say Jim sef dey look for paper for yankee..Wat a lowlife.. Over to u bruv pls reply...
Dat na my ansa...
Posted: at 7-09-2015 01:20 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
nonix22001 at 7-09-2015 01:21 AM (9 years ago) (m) exactly what i was thinking. not really underage but below 23, precisely below 20. but all join abeg! Posted: at 7-09-2015 01:21 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
No be d age mata sef na d klass of d girl...Abi which job she dey do...E be like say Jim wan use am get yankee stay... Trust me on dat... Posted: at 7-09-2015 01:25 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Denhaag84 at 7-09-2015 01:28 AM (9 years ago) (m) waowwwwww the lithuanian chap don hit jackpot! jim is the baddest thing that ever happen in nigeriann.. this guy even pass Boko haram lol Posted: at 7-09-2015 01:28 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
waowwwwww the lithuanian chap don hit jackpot! jim is the baddest thing that ever happen in nigeriann.. this guy even pass Boko haram lol
Ur living in cloud cuckoo land, naija get many artist to take im place.. Don't be too complacent or confident in watever u do cos dere is someone willing and able to take ur position.... Posted: at 7-09-2015 01:46 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
osarobo62 at 7-09-2015 02:13 AM (9 years ago) (m) maybe the guy man no want any in- laws problems around him. Posted: at 7-09-2015 02:13 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
maybe the guy man no want any in- laws problems around him.
Dat na why im go settle for yeye girl.... Why im no go after yankee girl, dat na im klass anyway... Posted: at 7-09-2015 02:37 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Mikexp at 7-09-2015 02:59 AM (9 years ago) (m) after you don taste different honeypot...na nadia own for don sweet pass. oboy una dey chop life o Posted: at 7-09-2015 02:59 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xtokelly at 7-09-2015 02:59 AM (9 years ago) (m) Iyke congrats Posted: at 7-09-2015 02:59 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jim nna u fall hand piecely So after u use n dump all these African beauty finish u come go settle for these albino girl
e tire me o Posted: at 7-09-2015 04:13 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chuks8 at 7-09-2015 05:07 AM (9 years ago) (m) To ansa ur question eastern europeans r d most racist ppl i have ever met in my life and i mean all over europe. If u even marry one at least make sure say she be sometin wey be say ppl like me no go fit talk. Na cleaners most of dem be and no disrespect to igbos na una dey marry anytin for europe... See ppl like like Seal, Henry(Arsenal) dey marry beta women and i expect someone like Jim wey don date beta women for Africa go one step beta. But he went 10 steps low. Open ur eyes and see d beta women wey big boys(stars) dey date to make d headlines.. Obviously u wouldn't see my point cos ur in d same class as him. U tink say dat girl beta pass all d naija, african or western european girls...? Most lowlife europeans especially d ugly ones for London na african guys dem hang around wit, u will never see a typical white english guy wit an eastern european..Never... I beg tell me which job she dey do or wetin she dey involved in since me i no no.. But if na big star we go don hear am.. E be like say Jim sef dey look for paper for yankee..Wat a lowlife.. Over to u bruv pls reply...
Dat na my ansa...
[/quote ] Wow... you're a typical shallow, materialistic and dumb Nigerian, you're the reason for the stereotypes. How the heck is this woman you know nothing of, 10 times lower than your nollywood wh*re heroes?? A person"s job has got absolutely nothing to do with who they are, as long as its an honest living you tribalistic shit face, And since when did the dating bar had to be in line with a "typical white english guy"? (your master). who gives a shit what their dating preference is?? A child is brought to the world by two people who love each other and the most important thing to you is him dating to make headlines, where is seal's marriage today?? rubbish. And speaking of racism, yes its everywhere, just like Nigerians are seen as fraud stars all over, i bet you'll be mad if someone made that assumption about you. TYPICAL! MY NAME IS DOCTOR, ENGINEER, DIRECTOR, PROFFESOR Ms judy. i bet you'll be impressed if thats who had his baby. tribalistic c*@t. Posted: at 7-09-2015 05:07 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
rara4romSA at 7-09-2015 05:42 AM (9 years ago) (f) nice Posted: at 7-09-2015 05:42 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Blessed75 at 7-09-2015 05:45 AM (9 years ago) (m) Finally Posted: at 7-09-2015 05:45 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This guy is so fake i dont believe that child is his. Just another attention seeker like Tonto Dike.
compromise is an inherent part of a relationship Posted: at 7-09-2015 06:56 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
congrats naija badest guy Posted: at 7-09-2015 07:17 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DeboNero at 7-09-2015 07:20 AM (9 years ago) (m) D babe go soon know how far. Posted: at 7-09-2015 07:20 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tonyiyke88 at 7-09-2015 07:34 AM (9 years ago) (m) After all ur gra gra e show say u no get taste and klass at all.. Of all d women in d world na yeye eastern european woman go get belley for u. I lose all respect for u....Chai....U be fake guy... Anyway congrats...
you re a proper fool , why are you envy him? eastern europe and northern europe, does it make any different, i wonder the kind of pple in this site called najapal Posted: at 7-09-2015 07:34 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
dollypiper at 7-09-2015 08:10 AM (9 years ago) (f) congrats naija badest guy [/quote
Abi now, at least that's all that matters Posted: at 7-09-2015 08:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
winace at 7-09-2015 08:48 AM (9 years ago) (f) Congrats. At least dis will make him grow up a bit. Posted: at 7-09-2015 08:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
winace at 7-09-2015 08:48 AM (9 years ago) (f) Congrats. At least dis will make him grow up a bit. Posted: at 7-09-2015 08:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |