Posted: at | |
| |||||
stunning? ok na Reply
| |||||
this is a repeated story joor ReplyI scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
| |||||
Quote from: Abubu86 on 14-09-2015 06:10 PM Dope more like average I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
| |||||
You can also check me/my hair styles out here: www Reply
| |||||
Nice pics Reply
| |||||
Quote from: DJSNIPPER on 14-09-2015 08:02 PM for this hot sun in naija she dey wear jacket ,dusting powder don cost lol
| |||||
Quote from: ebukkkason on 16-09-2015 02:00 AM lol na fashion madness I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
| |||||
This girl has been advertising her self this days ReplyGraphic Artist Professional
| |||||
Quote from: jereva on 14-09-2015 04:43 PM Poster, I release stunning pictures of myself, why you no dey check them out?? don't worry make i help u check dem out ![]() ![]()
| |||||
Quote from: allenspike on 14-09-2015 04:54 PM Searching.......... Ok! found, don't worry I've seen it. Wetin u dey search for?
| |||||
Quote from: bayonel3 on 14-09-2015 04:56 PM LMAO...I no know for them na so to dey show skinny ppl on here when we memebers fine pass all this jagajaga How many members for here fine? ![]()
| |||||
Quote from: gogoman on 14-09-2015 05:06 PM ok i don see her NEXT!! I wonder wetin dey special for the pix
| |||||
Quote from: PoliticxGuru on 14-09-2015 05:55 PM For dis kind hunger wey dey run my belle so na pictures u wan make I come dey watch, e b like say dis tin no reach ur side Chai sorry nau
| |||||
Quote from: morgrawl231 on 14-09-2015 06:03 PM Next.......? No time
| |||||
Quote from: dickieponga on 14-09-2015 06:35 PM Hahahahahahaha D picture make him carry am go put for The Sun page 3 Na only ur girlfriend see d pics we no see am o...
| |||||
Quote from: dickieponga on 14-09-2015 06:38 PM Dese pictures con fill u up.. abi oo,, him wan deceive us? How u no go dey hungry wey u dey spend 24/7 on naijapals na fast u dey fast...? I never see dis kin fasting b4...Take break make u go chop b4 u die for here o i beg...
| |||||
Quote from: dickieponga on 14-09-2015 06:39 PM Yes she's dope and very pretty...U get her number...? Goodluck to you in finding the number
| |||||
ok o... see eyes like spider ReplyI scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
| |||||
Quote from: allenspike on 14-09-2015 04:54 PM Searching.......... Ok! found, don't worry I've seen it. u have seen what?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest