WHY ME?

Date: 27-09-2015 11:57 pm (8 years ago) | Author: rakel nkeiru
[1] 2 3 4
- at 27-09-2015 11:57 PM (8 years ago)
(f)
ALABI DON ELOPE WITH MY AJANNI.. Cry Cry
SOMEBODY SAID HE SAW THEM IN SAUDI ARABIA WHERE THEY DID THEIR WEDDING Cry Cry Cry

I HAVE BEEN CRYING SINCE MORNING... Cry

Posted: at 27-09-2015 11:57 PM (8 years ago) | Hero
- franel at 28-09-2015 02:14 AM (8 years ago)
(m)
Come and take my abandoned boxer to wipe your tears.. don't be melancholy cos its all a joke. It's a false report

Posted: at 28-09-2015 02:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-09-2015 02:17 AM (8 years ago)
(m)
Go Sudan u go see dem were dem dey rear cattle alabi is now a fulani herds woman Roll Eyes

Posted: at 28-09-2015 02:17 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 02:28 AM (8 years ago)
(m)
So you mean you got this information from your shrine?

Posted: at 28-09-2015 02:28 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-09-2015 05:55 AM (8 years ago)
(m)
who come settle dem with cattle wey dem dey rear,,,and wat about dat earlier news wey say ajanni don die??

Posted: at 28-09-2015 05:55 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-09-2015 09:17 AM (8 years ago)
(m)
Rakelly will no abt dat

Posted: at 28-09-2015 09:17 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 28-09-2015 07:11 PM (8 years ago)
(m)
So na u dey date Ajanni b4, sorry o i no no...
Posted: at 28-09-2015 07:11 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 07:38 PM (8 years ago)
(m)
woman wrapper ponga how are you doing?

Posted: at 28-09-2015 07:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-09-2015 09:05 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: franel on 28-09-2015 07:38 PM
woman wrapper ponga how are you doing?

Am fine o i just come back from work..
Abeg go inside my room and bring my slippers...
Posted: at 28-09-2015 09:05 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-09-2015 09:09 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 27-09-2015 11:57 PM
ALABI DON ELOPE WITH MY AJANNI.. Cry Cry
SOMEBODY SAID HE SAW THEM IN SAUDI ARABIA WHERE THEY DID THEIR WEDDING Cry Cry Cry

I HAVE BEEN CRYING SINCE MORNING... Cry

U go fit consider to marry Franel..? E say im go pay triple dowry...
Posted: at 28-09-2015 09:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 09:47 PM (8 years ago)
(m)
Ponga the ping-pong player, if ur d!ckie is still doing u strong thing visit a transformer n it'll calm u down

Posted: at 28-09-2015 09:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 09:51 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 28-09-2015 09:05 PM
Am fine o i just come back from work..
Abeg go inside my room and bring my slippers...
hahaha.. lolzz, back from the work of using ur d!ckie as weapon of massive destruction.. You need to be slapped with a soldier boot and ur face shall never remain the same. lols haha

Posted: at 28-09-2015 09:51 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-09-2015 09:57 PM (8 years ago)
(m)
I dey wonder the kind of woman wey go gree marry franel.....may be na the one wey no get market value again and old enuf to be his grand ma

Posted: at 28-09-2015 09:57 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-09-2015 09:59 PM (8 years ago)
(m)
Shocked

Posted: at 28-09-2015 09:59 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 10:51 PM (8 years ago)
(m)
@Jossy, who told you I'm not married or that I am looking for a wife? If u like those ones "wey no get market value again and old enuf to be ur grand ma" no problem

Posted: at 28-09-2015 10:51 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-09-2015 11:10 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 28-09-2015 09:57 PM
I dey wonder the kind of woman wey go gree marry franel.....may be na the one wey no get market value again and old enuf to be his grand ma

Hahahahahahahah
 Cheesy Cheesy Cheesy
 De tin una dey do franel no go o
But franel is about 65yrs old im don reach pensionable age so d woman must be about give or take 75..
But any woman una wan give am d woman must wait till im finish secondary skool...
E still dey SS2..
Posted: at 28-09-2015 11:10 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 28-09-2015 11:28 PM (8 years ago)
(m)
hahaha.. d!ckieponga my newbeans, u mean the strong thing asshe people is doing is not good? It because the zoo is your calling.. lols Go and learn more..

Posted: at 28-09-2015 11:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 28-09-2015 11:59 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: franel on 28-09-2015 10:51 PM
@Jossy, who told you I'm not married or that I am looking for a wife? If u like those ones "wey no get market value again and old enuf to be ur grand ma" no problem

Wetin be ur wife name...?
Posted: at 28-09-2015 11:59 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 29-09-2015 02:57 AM (8 years ago)
(m)
Have u vist ur transformer 2 to give it a poking freestyle?

Posted: at 29-09-2015 02:57 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 29-09-2015 10:38 AM (8 years ago)
(f)
I DEY SERIOUS HERE UNA DEY HERE DEY CAUSE CONFUSION..... I GO SOON SLAP PERSON TENNIS
Posted: at 29-09-2015 10:38 AM (8 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4