beautifil!!!!!!!!
indeed Posted: at 29-09-2015 06:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oK
wetin con be ok na?? Posted: at 29-09-2015 06:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This one don old pass 18 years oo
me sef notice am Posted: at 29-09-2015 06:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Very beautiful but Sanusi is too old for her
very old o Posted: at 29-09-2015 06:04 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So worth it ...
dont get u..... Posted: at 29-09-2015 06:04 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NAIJAPALS POSTERS, I THINK U PEOPLE ARE CONFUSED. WAS THIS GIRL THE FIRST GIRL U PEOPLE POSTED HERE AS THE 18 YEAR OLD WIFE OF THAT SANUSI.THE FIRST GIRL POSTED HERE WAS JUST AN UGLY ONE, NOW U PEOPLE HAVE COME AGAIN WITH A NEW PHOTO. I THINK SOME OF U POSTERS ARE CONFUSED, EVEN THE ADMIN IS ALSO CONFUSED
them confuse walahi Posted: at 29-09-2015 06:04 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes they are confused.
very very Posted: at 29-09-2015 06:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Please am just like a newbie here(no thanks for those confused admin that ban me with no just cause) una help me hear from my friends.. Beneno, femjay, politicsguru, willieman2, and co. And also una know weda them don release ajanni from prison?
we no know o Posted: at 29-09-2015 06:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thank u o my bruv... Mesef dey confused cos d original girl ugly even my dog no go poke am... Na for where dem get dis foto..? D original girl was posted 2wice and she's a FUGLY (Fu*king Ugly). Which surgeon do dis operation i love to no...?
me sef dey wonder Posted: at 29-09-2015 06:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
good she be 18yr no be 8yr so what big deal!!!
indeeeed Posted: at 29-09-2015 06:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
its cool indeeeed Posted: at 29-09-2015 06:07 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kp45 at 29-09-2015 06:42 PM (8 years ago) (m) Ok Posted: at 29-09-2015 06:42 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dareshola at 29-09-2015 07:04 PM (8 years ago) (m) next Posted: at 29-09-2015 07:04 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beneno at 29-09-2015 08:09 PM (8 years ago) (m) Please am just like a newbie here(no thanks for those confused admin that ban me with no just cause) una help me hear from my friends.. Beneno, femjay, politicsguru, willieman2, and co. And also una know weda them don release ajanni from prison?
Bia hia,u don appear from no where again. ni be say your sentence no long this time be that Posted: at 29-09-2015 08:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osarobo62 at 29-09-2015 09:06 PM (8 years ago) (m) na only Sanusi wan chop this one Posted: at 29-09-2015 09:06 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 29-09-2015 09:36 PM (8 years ago) (f) Dis pic is different from d first one and beside dis lady look 30yrs old not 18 biko Posted: at 29-09-2015 09:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
OOSSYY at 29-09-2015 09:46 PM (8 years ago) (m) Thank u o my bruv... Mesef dey confused cos d original girl ugly even my dog no go poke am... Na for where dem get dis foto..? D original girl was posted 2wice and she's a FUGLY (Fu*king Ugly). Which surgeon do dis operation i love to no...?
BROS, NO BE SMALL THING, THIS UR DOG MUST BE SELECTIVE THEN Posted: at 29-09-2015 09:46 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teamac at 30-09-2015 12:11 AM (8 years ago) (m) Yea right, She will soon demand a brand new range rover, luxury apartment in London and outrageous amount of allowance, all paid for by you fools Posted: at 30-09-2015 12:11 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dondube at 30-09-2015 12:16 AM (8 years ago) (m) Beautiful once. Are. Not. Yet. Born Posted: at 30-09-2015 12:16 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sanusi, Sanusi, Sanusi, why u dey carry our fud? Make u no forget say u get under age daughters ooo. We go come play away match before the end of d year. Posted: at 30-09-2015 04:56 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |